For discussion...18yers and over..plz no teenager here Abeg (Page 3)

Date: 27-09-2012 2:07 pm (12 years ago) | Author: INDEPENDENT WOMAN
1 2 [3] 4
- trolling at 7-12-2012 08:16 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 08:06 PM
lol..oh..I dey fine Jare and how your end na?
my end dry jor, me i no like this winter jare, by 5:30 everything don dark
Posted: at 7-12-2012 08:16 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 08:41 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 08:16 PM
my end dry jor, me i no like this winter jare, by 5:30 everything don dark
i be dey think sa na only me ooo..... I hate am too...and around 5am ..someone have to get up for work...I hate am...can't wait to make it ..like I wants to to move away from this country

Posted: at 7-12-2012 08:41 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 08:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 08:41 PM
i be dey think sa na only me ooo..... I hate am too...and around 5am ..someone have to get up for work...I hate am...can't wait to make it ..like I wants to to move away from this country
[/quote na so i dey feel sometimes but naija na no go area except u dey dat circle, bad roads, no light, bad infrastructures, greedy politicains, na just to visit n return
Posted: at 7-12-2012 08:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:09 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 08:48 PM
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 08:41 PM
i be dey think sa na only me ooo..... I hate am too...and around 5am ..someone have to get up for work...I hate am...can't wait to make it ..like I wants to to move away from this country
[/quote na so i dey feel sometimes but naija na no go area except u dey dat circle, bad roads, no light, bad infrastructures, greedy politicains, na just to visit n return
well for me ...I go go there dey manage man..here don tire me.....when last did u pay a visit ?

Posted: at 7-12-2012 09:09 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:12 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:09 PM
well for me ...I go go there dey manage man..here don tire me.....when last did u pay a visit ?
manage ke abi make u find yr mr right, e don tey wey i go, like a decade, most of my ppl dey here
Posted: at 7-12-2012 09:12 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:13 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:12 PM
manage ke abi make u find yr mr right, e don tey wey i go, like a decade, most of my ppl dey here
my marriage na next year....but we go go naija sha..

Posted: at 7-12-2012 09:13 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:18 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:13 PM
my marriage na next year....but we go go naija sha..
hope wan carry me go naija by force o, chei.... if u go do am here let me know
Posted: at 7-12-2012 09:18 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:24 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:18 PM
hope wan carry me go naija by force o, chei.... if u go do am here let me know
na here I dey do am..not in naija..I go let u know the date

Posted: at 7-12-2012 09:24 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:28 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:24 PM
na here I dey do am..not in naija..I go let u know the date
ok
Posted: at 7-12-2012 09:28 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:29 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:28 PM
ok
Wink Wink

Posted: at 7-12-2012 09:29 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:32 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:29 PM
Wink Wink
no worry once u marry dat guy, u no go wake up very early, e go just dey rock yr boat
Posted: at 7-12-2012 09:32 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:34 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:32 PM
no worry once u marry dat guy, u no go wake up very early, e go just dey rock yr boat
lol...that one nor go pay the bills...I will still get out up very early to work

Posted: at 7-12-2012 09:34 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:37 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:34 PM
lol...that one nor go pay the bills...I will still get out up very early to work
this one wey u talk so,i suppose tell one babe like dat
Posted: at 7-12-2012 09:37 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:39 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:37 PM
this one wey u talk so,i suppose tell one babe like dat
tell her na..she nor go work

Posted: at 7-12-2012 09:39 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:41 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:39 PM
tell her na..she nor go work
thank u jare, the thing go tire someone jare
Posted: at 7-12-2012 09:41 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:43 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:41 PM
thank u jare, the thing go tire someone jare
heheheh...I dey feel sha...work here nor easy but she have to do what she got to do..here nor be naija...almost everything here na to pay...bills upon bills

Posted: at 7-12-2012 09:43 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:48 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:43 PM
heheheh...I dey feel sha...work here nor easy but she have to do what she got to do..here nor be naija...almost everything here na to pay...bills upon bills
abi o, weekend dey there, na when dem come na hin dem go see na, im telling u na so so bills, as a matter of fact i would say work comes before woman for here
Posted: at 7-12-2012 09:48 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:48 PM
abi o, weekend dey there, na when dem come na hin dem go see na, im telling u na so so bills, as a matter of fact i would say work comes before woman for here
lol...na woman before work jare

Posted: at 7-12-2012 09:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- trolling at 7-12-2012 09:53 PM (12 years ago)
(m)
Quote from: HOPEA23 on  7-12-2012 09:50 PM
lol...na woman before work jare
lol what i meant was u gat to have a job and keep a job to have a woman na, if u no job how de love wan survive
Posted: at 7-12-2012 09:53 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- HOPEA23 at 7-12-2012 09:57 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: trolling on  7-12-2012 09:53 PM
lol what i meant was u gat to have a job and keep a job to have a woman na, if u no job how de love wan survive
oh...now I got you..u kinda of right tho..no woman wants to date a man..who have no Job ,.,nah..anyway..I dey comot for here..later

Posted: at 7-12-2012 09:57 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
1 2 [3] 4

Featured Discussions