Posted: at | |
I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
tell her to come make i give her something! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 4-10-2012 08:16 AM Chumyli own na the best. That joke make me laugh sotey i mess for my bra ![]() ![]() ![]() ma dear i no surprise say u mess 4 ur bra ... Thanks jare Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Thanks ma pipo but i still de wait 4 ma gifts Reply![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Come franel abi na funnel ,make unu all stop puting my name for una voting Replyna i no beg unu to make me carry last oo, una don vote me for yeye , i carry last chummyli carry ram. una vote me put for wife mata Zeigbo carry ram. now una don put me for another voting mater ,now unu go vote me last . ma begi fu una all ni ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: chummyli on 10-10-2012 10:05 PM Thanks ma pipo but i still de wait 4 ma gifts see teeth come collect am na ![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
another yeye things dey happen , Replychummyli unu weldon o
| |||||
Quote from: emejuru on 10-10-2012 10:39 PM Come franel abi na funnel ,make unu all stop puting my name for una voting na i no beg unu to make me carry last oo, una don vote me for yeye , i carry last chummyli carry ram. una vote me put for wife mata Zeigbo carry ram. now una don put me for another voting mater ,now unu go vote me last . ma begi fu una all ni ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Rihannaaa i go wound you for that place o Reply![]()
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
by the time i finish wounding you, Replyyour bello go swealup ![]()
| |||||
anyway Reply![]()
| |||||
another Reply![]()
| |||||
more Reply![]()
| |||||
all Reply![]()
| |||||
still Reply![]()
| |||||
enough Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 12-10-2012 10:00 AM by the time i finish wounding you, u won wound her thing make the result show for belle, abi na the belle u won wound?your bello go swealup ![]() ![]() Globala is the game!!!
| |||||
nawa ohhhhhhhh Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 12-10-2012 10:00 AM by the time i finish wounding you, u be real jajuda area boy your bello go swealup ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo