mazi at 19-04-2009 02:58 PM (16 years ago) (m) You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now
when una dey pack so many enemies ? who do u expect to be ur pal ? any way for the sake of baba God, happy next year birthday. i dey greet u in advance.  Posted: at 19-04-2009 02:58 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 12:14 AM (16 years ago) (m) Thank you all where we fit celebrate am tell me cos i wan spoil u na now i dey happen my soul fit rest in peace now Posted: at 20-04-2009 12:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 12:15 AM (16 years ago) (m) okay now tell me na Posted: at 20-04-2009 12:15 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raskydammy at 20-04-2009 12:17 AM (16 years ago) (m) how old u bi self way like 40people done tell you happy birthday....send my own chicken sha...happy birthday making 41years Posted: at 20-04-2009 12:17 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
ironlady at 20-04-2009 12:20 AM (16 years ago) (f) You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now
happy buffday u big head Posted: at 20-04-2009 12:20 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 12:24 AM (16 years ago) (m) iron you dey start again abi you wan make i come beat you for there rask.....were you wan make i bring am come Posted: at 20-04-2009 12:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 20-04-2009 12:25 AM (16 years ago) (f) iron you dey start again abi you wan make i come beat you for there rask.....were you wan make i bring am come
talk shyt i ma slap ur face.... Posted: at 20-04-2009 12:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
raskydammy at 20-04-2009 12:26 AM (16 years ago) (m) iron you dey start again abi you wan make i come beat you for there rask.....were you wan make i bring am come
talk shyt i ma slap ur face.... correct....but make una no fight sha una fit clap una self Posted: at 20-04-2009 12:26 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hapi bdy u hapi nw...? Next
Beauty of the zone.... Blackbeauty005 am loving ma name.....If kissing can be food... Love kissing m Posted: at 20-04-2009 12:29 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 12:34 AM (16 years ago) (m) Yes oo i wan mark am for you na come my house na @blackbeauty i wan come but sey your daddy no dey house @ pressing iron lady Posted: at 20-04-2009 12:34 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 20-04-2009 12:35 AM (16 years ago) (f) Yes oo i wan mark am for you na come my house na @blackbeauty i wan come but sey your daddy no dey house @ pressing iron lady
ewwww...he will bury u alive Posted: at 20-04-2009 12:35 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
Happy.....wait how old u be? so i can finish d greetings happy birthday 2 ya sha im shall ull tell me later
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 20-04-2009 12:37 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 12:46 AM (16 years ago) (m) I be plus 1 next year go be +1+1 Posted: at 20-04-2009 12:46 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raskydammy at 20-04-2009 12:50 AM (16 years ago) (m) ok Posted: at 20-04-2009 12:50 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 01:00 AM (16 years ago) (m) k ooo Posted: at 20-04-2009 01:00 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raskydammy at 20-04-2009 01:45 AM (16 years ago) (m) game over Posted: at 20-04-2009 01:45 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 01:52 AM (16 years ago) (m) yeS OO GAME OVER Posted: at 20-04-2009 01:52 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 20-04-2009 01:53 AM (16 years ago) (f) ok get lost if game's over Posted: at 20-04-2009 01:53 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
raskydammy at 20-04-2009 01:55 AM (16 years ago) (m) ok get lost if game's over
ABEG THEIR PARENT GO DAY FINE AM OOOOOO Posted: at 20-04-2009 01:55 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
nickyvil at 20-04-2009 01:56 AM (16 years ago) (m) well i dey inside my room now na i dey leave alone ooo Posted: at 20-04-2009 01:56 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |