You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now
Posted: at 19-04-2009 12:14 AM (16 years ago) | Gistmaniac
chrissiebee at 19-04-2009 12:17 AM (16 years ago) (f)
Quote from: vixenx on 19-04-2009 12:16 AM
Sorry, HAPPY BELATED B-DAY!!
<a href="http://tinypic.com" target="_blank"><img src="http://i41.tinypic.com/2ezmli0.jpg" border="0" alt="Image and video hosting by TinyPic">[/url]STILL A CERTIFIED V-SQUADER!! Take it or leave it! A wise man told me don't argue with fools,Cause people from a distance, can't see who is who
Posted: at 19-04-2009 12:17 AM (16 years ago) | Hero
diplomatik at 19-04-2009 12:17 AM (16 years ago) (f)
WTF......any ways HAPPY belated BDAy...hope u feel better now
u've seen me right? i look kool right? ???but don't send me mails asking for my add or phone no. and don't give it to me either , i'll ask u if i want it ..ok...kool
Posted: at 19-04-2009 12:17 AM (16 years ago) | Addicted Hero
vivian07 at 19-04-2009 08:32 AM (16 years ago) (f)
Quote from: nickyvil on 19-04-2009 12:14 AM
You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now
when una dey pack so many enemies ? who do u expect to be ur pal ? any way for the sake of baba God, happy next year birthday. i dey greet u in advance.
Posted: at 19-04-2009 08:32 AM (16 years ago) | Hero
My guy no vex.But U no try at all.So make we no cum chop chicken dats y U no tel us in time?Anyway "Happy Birthday,and many more yrs on naijapals".Foza my bros..!
Posted: at 19-04-2009 12:58 PM (16 years ago) | Upcoming
You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now
na ur pals u 4 hold na, no be everybody
n e wayz e don pass
sorry sha
2.0.
Posted: at 19-04-2009 02:40 PM (16 years ago) | Addicted Hero