Posted: at | |
| |||||
Quote from: nickyvil on 21-04-2009 03:19 AM Thank you so much e be like say lady like me pass guy all this guy here dem go yab me before wishing me bday [/quote have u been waitin for us to come wish u a happy b.day....we've nt even finished typin u have already replied..... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Never hold a grudge against me cos while u re wasting ur time doin that, I wil be out dancin ma ass off!!!...so save ur grudges for pple that care... ![]()
| |||||
yes na Reply
| |||||
Quote from: rexi on 19-04-2009 12:09 PM Y is sex so important in relationships nowadays? hahahahahahahaha poster is talkin heaven...u iz talkin benladin village square. lolz Vicky Happy Bilated Bday...i no u r 29 goin on 14... ![]()
| |||||
thanks i appreciate you beauti Reply
| |||||
u more than welcome...hope sey u dey kampe. u no dey vex for us again ba? Reply
| |||||
no i no vex again oo thanks Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 19-04-2009 12:14 AM You people are all bad my birthday is 15th april and no happybirthday from u na wetin i do for you i need you talk say we be naija pals now and you dey act like we be enemy answer me fast fast now Cos you too dey post junk ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
who dey post junk Ode Reply
| |||||
yawa eh yawa dey Replyyawa no go finish I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure
| |||||
na so oo why people no dey face wetin dem come do here Reply
| |||||
Quote from: nickyvil on 21-04-2009 07:25 AM thanks i appreciate you beauti u mean say ur name na vicky? ![]()
| |||||
Quote from: mazi on 21-04-2009 07:53 AM Quote from: nickyvil on 21-04-2009 07:25 AM thanks i appreciate you beauti u mean say ur name na vicky? ![]() lol lol lolz...c troubles
| |||||
Quote from: Beauti4 on 21-04-2009 07:55 AM Quote from: mazi on 21-04-2009 07:53 AM Quote from: nickyvil on 21-04-2009 07:25 AM thanks i appreciate you beauti u mean say ur name na vicky? ![]() lol lol lolz...c troubles ![]()
| |||||
na Nickyvil you better becareful no spoil my good name oo or else Reply
| |||||
wetin na Reply
| |||||
Quote from: mazi on 21-04-2009 07:57 AM Quote from: Beauti4 on 21-04-2009 07:55 AM Quote from: mazi on 21-04-2009 07:53 AM Quote from: nickyvil on 21-04-2009 07:25 AM thanks i appreciate you beauti u mean say ur name na vicky? ![]() lol lol lolz...c troubles ![]()
| |||||
Quote from: nickyvil on 21-04-2009 07:49 AM who dey post junk Ode You know urself na ![]() Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th
| |||||
abeg Reply
| |||||
Quote from: Kennee on 19-04-2009 02:55 PM Quote from: d_man on 19-04-2009 12:14 PM shuoo!!..u miss road? ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
|
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo