




Posted: at | |
Quote from: omomarty on 27-12-2012 03:06 PM eh if ur bitter potato nor mind him business he go really receive slap from me I beg on his behalf ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: omomarty on 27-12-2012 03:08 PM for mat? u nor see u na.................... ur mate de do siesta for bed una own na for mat Na village love we dey do ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Erejuwa on 27-12-2012 03:22 PM rihannaaa tell u sey bed dey her house? Una two Yeye wan use me settle fight ba? Yeye people I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2012 07:47 PM ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
wonderer! ReplyGlobala is the game!!!
| |||||
![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne? Reply
| |||||
Quote from: tripple2love on 27-12-2012 07:37 PM Na only pb4 u sabi laugh to sharrrrrrrrrrrrrrrrap there
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 28-12-2012 02:54 PM Na village love we dey do ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
But he fit do dat thing ( d koko. ) Reply![]() If U wanT 2 hoOk uP Wit Me lateR aFteR NaijAPal , conTact mE oN ma BB Pin 21AE1354
| |||||
Ok Reply
| |||||
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM 2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne? No mind that Yeye poster ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: omomarty on 28-12-2012 05:31 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM 2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne? ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 28-12-2012 02:54 PM Na village love we dey do so village people no get bed abi? ![]() ![]() ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
Quote from: olooworlay on 28-12-2012 03:54 PM 2poster...na wa 4 u o, i don laff taya. bt d funny aspect b hsay no b ur joke mek me laff, na ur GRAMMER. if u no sabi d oyinbo own, u no go do d 1 wey u sabi ne? My own still gud na... I tnx God 4 me!U wey b sey u knw d whole world... Bt no money 2 snd u 2 skul. U impotent! ιƒ γθμ ∂θπτ lικε мε šořяγ ι¢ηт ¢нαηgє мγzєlf. Thanx
| |||||
Quote from: jabanz on 29-12-2012 01:05 AM so village people no get bed abi? We no get. U want to buy one for us? ![]() I dont look like Rihanna... Rihanna looks like me!
| |||||
![]() Chummyli d Great... May ur days be elongated for Naijapalling...
| |||||
Quote from: Rihannaaa on 29-12-2012 10:59 AM We no get. U want to buy one for us? if na me and u go lie down ontop i go buy,buh zeigbo go cont wt em mat ![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
VIDEO: Man Caught While Waiting For a Minor he Had Solicited S£x From Online
I'm Building PDP, Not Tearing it Apart - Wike Addresses The Press (Video)
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)