what's upping!

Date: 05-01-2013 10:50 am (12 years ago) | Author: tobby oshosanwo
- at 5-01-2013 10:50 AM (12 years ago)
(m)
Na wa ooo, shey una no de ask for person ni? I no come here una no even care if man pikin die!

Well, why I bin come here na to ask who don marry here, people wey die(if any), people wey divorce(if any), people wey no de come here again, people wey still de here, wia the old old people de, Mazi, Myragonza, Ajanni, Kebella, 50, Mamacita & the others wey I don forget una name. Ehen & dis winsh, Sophie


Posted: at 5-01-2013 10:50 AM (12 years ago) | Addicted Hero
- ela214 at 5-01-2013 10:58 AM (12 years ago)
(f)
the above mentioned poeple have been deported back to somalia and ajanni is back to afganistan
Posted: at 5-01-2013 10:58 AM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- winace at 5-01-2013 11:06 AM (12 years ago)
(f)
Hahahahahahaha welcum bak runaway membera.
Posted: at 5-01-2013 11:06 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 5-01-2013 11:33 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: ela214 on  5-01-2013 10:58 AM
the above mentioned poeple have been deported back to somalia and ajanni is back to afganistan
1st) wey ur pishur?

2) why Dem deport Dem to Somalia?

Posted: at 5-01-2013 11:33 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- xter at 5-01-2013 11:35 AM (12 years ago)
(m)
Quote from: winace on  5-01-2013 11:06 AM
Hahahahahahaha welcum bak runaway membera.
haaaa! I remember this ur pishur Ooo, why u never change your profile pishur since? Long time ooo

Posted: at 5-01-2013 11:35 AM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ela214 at 8-01-2013 04:45 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: xter on  5-01-2013 11:33 AM
1st) wey ur pishur?

2) why Dem deport Dem to Somalia?
1---wats pishur gat to do wit it
            2---they have overstyed thier visas in 9ja
Posted: at 8-01-2013 04:45 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply
- sophiebaby at 8-01-2013 04:50 PM (12 years ago)
(f)
Quote from: xter on  5-01-2013 10:50 AM
Na wa ooo, shey una no de ask for person ni? I no come here una no even care if man pikin die!

Well, why I bin come here na to ask who don marry here, people wey die(if any), people wey divorce(if any), people wey no de come here again, people wey still de here, wia the old old people de, Mazi, Myragonza, Ajanni, Kebella, 50, Mamacita & the others wey I don forget una name. Ehen & dis winsh, Sophie

na u be wizard na

Posted: at 8-01-2013 04:50 PM (12 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Swtezvikky at 9-01-2013 03:46 PM (12 years ago)
(f)
Nothing dey
Posted: at 9-01-2013 03:46 PM (12 years ago) | Gistmaniac
Reply

Featured Discussions