in the church before service in warri... Pastor: Mr Lukundi how you dey na the thing we will talk now sey u don dey ready ? Lukundi: Yes Pasi no worry man i go do am pass the place you no think am
Church commence ::CTestimony Time) Pastor: everybody shout Hellelujah,I know God has done so many miracle here today is there anybody here that have some testiny to share:
Mr Lukundi : Yes Pastor,(not know his wife dey for church) well for 20yrs now my wife and i have being looking for a child after loosing our 3yrs old only son,we have tried so many places but still to no Vail , not until we get to this wonderful church where this powerful anointing General,ambassador,man of God was preaching and pointing to our direction,i didnt believe at first but that week God do a marvelous miracle in our life,my wife was pregnant and have a wonderful bouncing baby boy PRAYS THE LORD>>>(wife Interupt)
Wife: He no go better for una look so na wetin u kon dey talk for here u haa..u dey drink sepe,the first time u hammer me na trippet we born u no get the money to cater for am i dey warn u second time na twins still u dey continue you wey be pig third time ,we born five pikin the same time haaaa baba Emeka u don kill me oooooooo we have tell kids at home how come this pastor help us abi tell us now.......
Contd on Next Episode ..............
Posted: at 18-05-2009 05:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac
ironlady at 22-05-2009 09:24 PM (15 years ago) (f)
hehe
Posted: at 22-05-2009 09:24 PM (15 years ago) | Hero