introduce yurself (Page 9)

Date: 19-05-2009 5:31 pm (15 years ago) | Author: Alexander
1 ... 6 7 8 [9] 10 11
- luvvy at 24-05-2009 06:03 PM (15 years ago)
(m)
cbee please help release this girl wey dey dance since the day before yesterday now,
 u won kill her
Posted: at 24-05-2009 06:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- luvvy at 24-05-2009 06:08 PM (15 years ago)
(m)
and wat are u doing there
chaii don't urinate there comot for that place
Posted: at 24-05-2009 06:08 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:15 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: alex32 on 19-05-2009 05:31 PM
okai im goning to make a list of 10 questions and then you will answer them and we will know more about wach other...but you must add a question that future people must answer

QUESTIONS!
1. what is your name?                                            
2. what do you prefer to be called?                                
3. what are your 3 most treasured possesions?
4. 3 friends youd be lost without?
5. have you ever had a crush on a friend?
6. your favourite word?
7. love or money?
8. nightoal or early bird?
9. club or bar?
10. and last but not least...what does love mean to you

oracle cant reveal those for spiritual reasons
Posted: at 24-05-2009 06:15 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:21 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:18 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:08 PM
and wat are u doing there
chaii don't urinate there comot for that place

heheheheheheheheehehe

lol dont start  Grin Grin Grin Grin
true true..na piss u dey piss...? Shocked
Posted: at 24-05-2009 06:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 24-05-2009 06:21 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:03 PM
cbee please help release this girl wey dey dance since the day before yesterday now,
 u won kill her

she tell u say she don tire??  Huh?

@ mazi, thats wicked!  Grin Grin

Posted: at 24-05-2009 06:21 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:25 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:23 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:21 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:18 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:08 PM
and wat are u doing there
chaii don't urinate there comot for that place

heheheheheheheheehehe

lol dont start  Grin Grin Grin Grin
true true..na piss u dey piss...? Shocked

LOL MAZI ABEG LEAVE ME JOR
PISS COR SHIT NI

ha!...so na both u do...abi u dey wipe ya yansh?
@cbee...i come house u ignore me abii
Posted: at 24-05-2009 06:25 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:33 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:27 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:25 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:23 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:21 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:18 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:08 PM
and wat are u doing there
chaii don't urinate there comot for that place

heheheheheheheheehehe

lol dont start  Grin Grin Grin Grin
true true..na piss u dey piss...? Shocked

LOL MAZI ABEG LEAVE ME JOR
PISS COR SHIT NI

ha!...so na both u do...abi u dey wipe ya yansh?
@cbee...i come house u ignore me abii

LOL MAZI
DONT START PLZ
Y ARE U EXPOSING ME HERE NOW ABEG NOW  Grin Grin Grin Grin Grin
sorry o...u for tell me na
Posted: at 24-05-2009 06:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 24-05-2009 06:33 PM (15 years ago)
(f)
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!

Posted: at 24-05-2009 06:33 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- vivian07 at 24-05-2009 06:36 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: luvvy on 24-05-2009 02:27 PM
Quote from: vivian07 on 24-05-2009 12:28 PM
Quote from: serene_child on 23-05-2009 11:28 PM
Quote from: vivian07 on 23-05-2009 11:14 PM
Quote from: serene_child on 23-05-2009 11:08 PM
Quote from: vivian07 on 23-05-2009 10:40 PM
Quote from: serene_child on 23-05-2009 10:31 PM
Quote from: vivian07 on 23-05-2009 08:50 PM
Quote from: serene_child on 23-05-2009 08:44 PM
.
owen.....have u written urs...or u want me to help u do it ?

e don tey wey i handle u abi?...
sharrap.... Tongue

e don really tey wey that ur nyash chop cane...
u better take ur eyes off my nyash ....cos u know wats up  Tongue

ur nyash is up,ur Bosom  is down... Cheesy
olodo.... Cheesy Cheesy Cheesy even with  ur 2 eyes open and an extra hand u dont know where a pu*** is  Cheesy Cheesy Cheesy Tongue

Pu wat?  Shocked Shocked Shocked Shocked
i don die  Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue
u still dey alive ? mcewwwwwwwwwwwwwwww.
Posted: at 24-05-2009 06:36 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 24-05-2009 06:36 PM (15 years ago)
(m)
mazi stop exposing this girl now
Posted: at 24-05-2009 06:36 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- chrissiebee at 24-05-2009 06:37 PM (15 years ago)
(f)
. Grin Grin Grin

Posted: at 24-05-2009 06:37 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:39 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: chrissiebee on 24-05-2009 06:33 PM
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!
i no see anything o
@cartoon....na she expose her yansh o
Posted: at 24-05-2009 06:39 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 24-05-2009 06:43 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:39 PM
Quote from: chrissiebee on 24-05-2009 06:33 PM
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!
i no see anything o
@cartoon....na she expose her yansh o

iight am sorry! how are u dearest mazi?? missed u alot!  Kiss

Posted: at 24-05-2009 06:43 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:44 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:41 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:33 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:27 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:25 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:23 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:21 PM
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:18 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:08 PM
and wat are u doing there
chaii don't urinate there comot for that place

heheheheheheheheehehe

lol dont start  Grin Grin Grin Grin
true true..na piss u dey piss...? Shocked

LOL MAZI ABEG LEAVE ME JOR
PISS COR SHIT NI

ha!...so na both u do...abi u dey wipe ya yansh?
@cbee...i come house u ignore me abii

LOL MAZI
DONT START PLZ
Y ARE U EXPOSING ME HERE NOW ABEG NOW  Grin Grin Grin Grin Grin
sorry o...u for tell me na

LOL
NA WA OOOOOOOO
I NOR FIT LAFF JOR BELLE DEY PAIN ME
ha!..abi na strong shit u shit?
Posted: at 24-05-2009 06:44 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 24-05-2009 06:46 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:39 PM
Quote from: chrissiebee on 24-05-2009 06:33 PM
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!
i no see anything o
@cartoon....na she expose her yansh o

no be only u dey see yansh babalawo,
na her booty me i see ooooooooooooo
Posted: at 24-05-2009 06:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 24-05-2009 06:53 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:49 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:46 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:39 PM
Quote from: chrissiebee on 24-05-2009 06:33 PM
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!
i no see anything o
@cartoon....na she expose her yansh o

no be only u dey see yansh babalawo,
na her booty me i see ooooooooooooo
NA MY BAKASI U DEY LOOK ABI MAKE MY HUSBAND CATCH U

but u never marry na
Posted: at 24-05-2009 06:53 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- around_d_corner at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago)
(m)
Quote from: bigbaby on 24-05-2009 06:49 PM
Quote from: luvvy on 24-05-2009 06:46 PM
Quote from: mazi on 24-05-2009 06:39 PM
Quote from: chrissiebee on 24-05-2009 06:33 PM
@ mazi, no way! thats impossible! i was referring one of my comments to u na! bt i dont think u saw it!
i no see anything o
@cartoon....na she expose her yansh o

no be only u dey see yansh babalawo,
na her booty me i see ooooooooooooo
NA MY BAKASI U DEY LOOK ABI MAKE MY HUSBAND CATCH U
wetin ehim go do no bi oil ma man wan drill only
Posted: at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- chrissiebee at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago)
(f)
.

Posted: at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- shanique at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago)
(f)
passing and smoking ma ganja

<a href="http://www.mysmiley.net/free-sad-smileys.php" title="sad smileys">sad smileys" border="0[/url]

Posted: at 24-05-2009 06:54 PM (15 years ago) | Hero
Reply
- luvvy at 24-05-2009 06:56 PM (15 years ago)
(m)
call ur husby lets see him
he wont like to make for lion now
afterall i m admiring u with nice imagination
Posted: at 24-05-2009 06:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 6 7 8 [9] 10 11

Featured Discussions