anonymous2 at 4-06-2009 04:13 PM (14 years ago) (f) wetin concern me be sey i no wan make u carry mouth flew let me do wat i like wit it
Dnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k Posted: at 4-06-2009 04:13 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
luvvy at 4-06-2009 04:19 PM (14 years ago) (m) stopping kisses and preventing mouth flu Posted: at 4-06-2009 04:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dey dont have a choice......do dey...
We Don't?
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep! Posted: at 4-06-2009 05:17 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 4-06-2009 05:21 PM (14 years ago) (m) Huh lips lickers..hp u 2 lick only lips?? Hahahahaha, Wetin you get for mind nah? Huh nothing ooooo....bt whosoever licks lips is capable of other lickins..
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-06-2009 05:21 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
pepigambit at 4-06-2009 05:49 PM (14 years ago) (m) dey dont have a choice......do dey...
U NEDE LICK AM? shebi u don taste am..... ahhh.... confess.... Posted: at 4-06-2009 05:49 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
onchedu at 4-06-2009 06:04 PM (14 years ago) (m) How this question take enter kissing taya me o... @Pretty instinct, "we?" U and who be we? I like the lips of the one I like. E no do like that? If na lips I dey find... my way far!!! Posted: at 4-06-2009 06:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
akjasper at 4-06-2009 06:11 PM (14 years ago) (m) wetin concern me be sey i no wan make u carry mouth flew let me do wat i like wit it @ anonymous2.....dis 'Ur bcksyde is temptin ooooo....!!! Posted: at 4-06-2009 06:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 4-06-2009 06:22 PM (14 years ago) (m) I dey tell you......
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 4-06-2009 06:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Katee at 4-06-2009 06:25 PM (14 years ago) (f) i can only find them attractive if they are not plumpy (e.g valley dust) and dry. i hate wide mouth with big plumpy lips. i also hate dried and chapped lips Posted: at 4-06-2009 06:25 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
akjasper at 4-06-2009 06:44 PM (14 years ago) (m) I dey tell you...... Samy still do like say u no see am now haba!!!! Posted: at 4-06-2009 06:44 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Akpan01 at 4-06-2009 06:51 PM (14 years ago) (f) dey dont have a choice......do dey...
U NEDE LICK AM? shebi u don taste am..... ahhh.... confess.... HMMM LIKE CHERRY
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 4-06-2009 06:51 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
pepigambit at 4-06-2009 06:57 PM (14 years ago) (m) dey dont have a choice......do dey...
U NEDE LICK AM? shebi u don taste am..... ahhh.... confess.... HMMM LIKE CHERRY u go make dem dey find me nowww...... sudenly sudenly Posted: at 4-06-2009 06:57 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Akpan01 at 4-06-2009 07:11 PM (14 years ago) (f) dey dont have a choice......do dey...
U NEDE LICK AM? shebi u don taste am..... ahhh.... confess.... HMMM LIKE CHERRY u go make dem dey find me nowww...... sudenly sudenly
"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION" Posted: at 4-06-2009 07:11 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
anonymous2 at 4-06-2009 07:12 PM (14 years ago) (f) passing
Dnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k Posted: at 4-06-2009 07:12 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mushabc at 4-06-2009 08:19 PM (14 years ago) (f) wats yo point Posted: at 4-06-2009 08:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mushabc at 4-06-2009 08:19 PM (14 years ago) (f) wats yo point Posted: at 4-06-2009 08:19 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Beauti4 at 4-06-2009 08:47 PM (14 years ago) (f) Huh lips lickers..hp u 2 lick only lips?? Hahahahaha, Wetin you get for mind nah? heheheh.....it must not dry oooo cos thts when i come in. u knw wat i mean? Posted: at 4-06-2009 08:47 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 4-06-2009 09:22 PM (14 years ago) (m) Hhm...
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 4-06-2009 09:22 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
vivian07 at 4-06-2009 09:27 PM (14 years ago) (f) nope... just dat ma lips ar dried.... *thinkin* wrong try dude, check next door ......... Posted: at 4-06-2009 09:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
IT ALL DEPENDS ON WHO IT IS Posted: at 4-06-2009 10:15 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |