ADVICE TO YOUNG MEN (Page 5)

Date: 30-08-2013 3:44 pm (10 years ago) | Author: CHIZZY2BIZZY
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10
- jossy4reall at 23-09-2013 09:17 AM (10 years ago)
(m)
so u no kno? dat mean say u still have to go back there....but go barb 1st make we see if ur appearance go change,,and make add smile on ur face afta u don bard finish

Posted: at 23-09-2013 09:17 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- alabi22 at 23-09-2013 12:08 PM (10 years ago)
(f)
Quote from: ExpertTbright on 23-09-2013 06:52 AM
Na for face dem take dey know psn wey well?
Make i go shave come make u con see sexy boi
Wetin make alabi no won leave me i go show u  Tongue
na pity i dey pity u naim make i dey help u.
but thank God say all d house don dey see wetin i dey talk after
i tell dem say if u mistakenly bite dem, dem go get rabbies. u see say all of dem don
dey confirm say u no well.
@jossy, no worry, even after him barb & shave, we go stil put am inside dat cage bcos
i no want any casualty.
Posted: at 23-09-2013 12:08 PM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 12:37 PM (10 years ago)
(m)
he is now left in ur care....make sure he no escape ooo

Posted: at 23-09-2013 12:37 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 23-09-2013 01:25 PM (10 years ago)
(f)
who r those people making noise?
Posted: at 23-09-2013 01:25 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 23-09-2013 08:13 PM (10 years ago)
(m)
dancing on transformer......... join me pls

Posted: at 23-09-2013 08:13 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 23-09-2013 08:36 PM (10 years ago)
(m)
u are on ur own

Posted: at 23-09-2013 08:36 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 23-09-2013 08:52 PM (10 years ago)
(m)
don with dacing.. now doing press up

Posted: at 23-09-2013 08:52 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 09:44 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: rakelly on 23-09-2013 01:25 PM
who r those people making noise?
na dem oo dem dey claim say me and u no well
Rakelly u dey hear dem?  Sad

Posted: at 24-09-2013 09:44 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- ANELEEVEREST at 24-09-2013 10:18 AM (10 years ago)
(m)
make ona no make noise 4 my rum
Posted: at 24-09-2013 10:18 AM (10 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rakelly at 24-09-2013 10:58 AM (10 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
Posted: at 24-09-2013 10:58 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 11:10 AM (10 years ago)
(m)
sorry

Posted: at 24-09-2013 11:10 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:17 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: ANELEEVEREST on 24-09-2013 10:18 AM
make ona no make noise 4 my rum

u get room??

Posted: at 24-09-2013 11:17 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 11:19 AM (10 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 23-09-2013 08:52 PM
don with dacing.. now doing press up

u are still on ur own

Posted: at 24-09-2013 11:19 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 11:26 AM (10 years ago)
(f)
 Cry Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry Cry Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry Cry Cry
 Cry Cry
 Cry
Posted: at 24-09-2013 11:26 AM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 12:24 PM (10 years ago)
(m)
upgraded

Posted: at 24-09-2013 12:24 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- francischi at 24-09-2013 12:24 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on 24-09-2013 11:19 AM
u are still on ur own
u think say i lazy like you?

Posted: at 24-09-2013 12:24 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- rakelly at 24-09-2013 12:52 PM (10 years ago)
(f)
 Cry
Posted: at 24-09-2013 12:52 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 06:10 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: francischi on 24-09-2013 12:24 PM
u think say i lazy like you?

u are still,,still on ur own

Posted: at 24-09-2013 06:10 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 24-09-2013 06:11 PM (10 years ago)
(m)
Quote from: ANELEEVEREST on 24-09-2013 10:18 AM
make ona no make noise 4 my rum

Posted: at 24-09-2013 06:11 PM (10 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 24-09-2013 06:20 PM (10 years ago)
(m)
u get room?

Posted: at 24-09-2013 06:20 PM (10 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7 8 ... 10