stop that this is not language forum....... mind the way ..... u drop it,........ ol boy, you dey try no be small oo..... make i no speak my language again abi wetin? okay, sorry i don forget say you no be naija guy sef? sorry ehen, when kido abi sizey come around, them go translation wetin i talk to french for you to understand. i don forget say na france dem born you. pele... Posted: at 29-07-2009 12:11 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
hahhaha hahahahaha ......u know wetin dey happen ooooooohhhhh ................
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 12:39 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
 until you tell me, but for now, bros i know noooo.... Posted: at 29-07-2009 12:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
hmmmmmmmmm now u talking........... u know there is a secret war going on here........
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 12:54 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
a secret war?  hope it won't involve the use of chemical or nuclear weapon? Posted: at 29-07-2009 01:14 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
uchmannuz at 29-07-2009 01:17 PM (15 years ago) (m) Never U ever yab Imo ladies cos they are the best in the world. The most beautiful, skillfully made, educated just name it. I guess imo ladies are special. Posted: at 29-07-2009 01:17 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Never U ever yab Imo ladies cos they are the best in the world. The most beautiful, skillfully made, educated just name it. I guess imo ladies are special.
gbam gha nwanna... owerri wu oke mmba... Posted: at 29-07-2009 01:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Never U ever yab Imo ladies cos they are the best in the world. The most beautiful, skillfully made, educated just name it. I guess imo ladies are special.
gbam gha nwanna... owerri wu oke mmba...  hahahahah newbie don enter am tooo ...... hahahahahahaha......... hey kris can u see the secret war going on
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 01:52 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 01:59 PM (15 years ago) (m) a secret war?  hope it won't involve the use of chemical or nuclear weapon? infact kris if u have any get it closer 2 u.. Posted: at 29-07-2009 01:59 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u no like chris at all u wan turn to barry white or the opposite ......... baba suwe ......
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 02:12 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 02:15 PM (15 years ago) (m) he can use it against d virus we are fighting Posted: at 29-07-2009 02:15 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahaahaahahahah.................ok....viruss.....kolo angel.....alias mystangel....... no problem kris carry go.,..... i dey ur back
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 29-07-2009 02:30 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Gbravo at 29-07-2009 02:42 PM (15 years ago) (m) the mytangel aka kolo angel as bacome enemy ot d state Ooooo.hahahahaha Posted: at 29-07-2009 02:42 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
the mytangel aka kolo angel as bacome enemy ot d state Ooooo.hahahahaha
enermy of the country you mean gbravo......  cos, dis one pass one state oooo war... Posted: at 29-07-2009 05:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
koko kolo
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 30-07-2009 02:49 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 30-07-2009 03:00 PM (15 years ago) (m) Na so house dey catch fire?
Posted: at 30-07-2009 03:00 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
just2sexy at 30-07-2009 03:09 PM (15 years ago) (m) i no blame you, nah 4 ur papa compound wey gurls dey waka naked
To eat is Human, but to digest DIVINE!! Posted: at 30-07-2009 03:09 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 30-07-2009 03:15 PM (15 years ago) (m) i no blame you, nah 4 ur papa compound wey gurls dey waka naked
Posted: at 30-07-2009 03:15 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
4 which papa compund......
Geoin4matic Engineer ..  Posted: at 30-07-2009 03:18 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
teeco at 30-07-2009 03:20 PM (15 years ago) (m)  help me ask am
Posted: at 30-07-2009 03:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |