Posted: at | |
They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
![]() got a hundred milion scenes in my mind all day
| |||||
I see expert for cementry Reply
| |||||
ur life don remain one bar ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
she don nearly kaput b dat oo Reply
| |||||
u are not far from the truth ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Sorry NA dream. Reply
| |||||
u neva hala. u go explain dat dream 4 expert wen e com. i go siddon dey luk una Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 29-11-2013 09:23 AM Y una no come expert burial emi ko ni ku ikukiku kankan bi ko se yiye!!!Den swear for u? ![]() Na rat go chop ur mouth ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: rakelly on 30-11-2013 08:44 AM Sorry NA dream. u go re dream that dream by the time i comot pant for that ur black ynash EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 29-11-2013 02:01 PM na rakely b dat ba? i pray say expert go ressurect. u don watch mummy d return? i no die ooooooooI go carry horn swear for that girl small time now EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 29-11-2013 09:30 PM ur life don remain one bar show me in battery ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 30-11-2013 06:54 AM she don nearly kaput b dat oo u dey speak turkish? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
I say NA for dream na Reply
| |||||
u neva yarn. expert say e go carry horn take swear 4 u. u no go beg am make e no send thunder 2 u Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 30-11-2013 04:42 PM I say NA for dream na see, this one wey u do, wey be say na wetin u and ur pikin go chop i find go for 4days wey i no sleep for house.I swear i no go tourch u for one week EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 1-12-2013 06:40 AM u neva yarn. expert say e go carry horn take swear 4 u. u no go beg am make e no send thunder 2 u ameboĘsé óóó Na u dey save me na u still dey do me Ęsé óóó adupe EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
it only shows dat am a true friend, what do ya tnk? Reply
| |||||
I no get u Reply![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
i do u & i stil save u abi? Replysome wl do u & run off some no do u but dem con save u but u say me ~ i do u & save u, dat is good friend during high & low times. yeye
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)