brightossy at 31-07-2009 04:25 PM (15 years ago) (m) Na d corn sustain me til old age. Posted: at 31-07-2009 04:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Poster It Is Not In D Quantity Of D Kiss BUt D Quality.... :)4 You 2 Be Kissing Some1 4 A Long TYme C'Mmon THey Must Be Darn Gud... ;Dciao!!!
ermm i missed something.... Now now, wetin u don miss? i missed a word"tyme"...lolz i have added it's ok now...I fear, i tink sey na kissing remind u of sometin. 
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 31-07-2009 04:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
mazi at 31-07-2009 04:28 PM (15 years ago) (m) Na d corn sustain me til old age.
if dats u....dat means some ppl get question to answer.... Posted: at 31-07-2009 04:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Na d corn sustain me til old age.
nawa oooooooooooooooo u strong..... Posted: at 31-07-2009 04:33 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
Hey bros u no c me ni?i dey greet u ooo....
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 31-07-2009 04:35 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
SexyJuly at 31-07-2009 04:35 PM (15 years ago) (f) u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUSHehehehehehehe!  Na d corn sustain me til old age.
nawa oooooooooooooooo u strong..... U think so? Hey bros u no c me ni?i dey greet u ooo....
He's now blind! Posted: at 31-07-2009 04:35 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 31-07-2009 04:37 PM (15 years ago) (m) Pass kiss.  l dey here Sexy!!  Take... I dash u....mwah!  kai!! Where have you been all along ? :'( :'( Come here fast.....  Searching for u ofcourse! Wow!!! how sweet!!
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 31-07-2009 04:37 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
SexyJuly at 31-07-2009 04:44 PM (15 years ago) (f) But learnt ure off with someone else! Posted: at 31-07-2009 04:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUSHehehehehehehe!  Na d corn sustain me til old age.
nawa oooooooooooooooo u strong..... U think so? Hey bros u no c me ni?i dey greet u ooo....
He's now blind!  abi corn don blind him Posted: at 31-07-2009 04:46 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
SexyJuly at 31-07-2009 04:49 PM (15 years ago) (f) I didn' say so-o-o! Posted: at 31-07-2009 04:49 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 31-07-2009 04:56 PM (15 years ago) (m) C hw all of una just dey envy my sweet corn. Posted: at 31-07-2009 04:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mazi at 31-07-2009 04:57 PM (15 years ago) (m) But learnt ure off with someone else!
waiting for d answer... Posted: at 31-07-2009 04:57 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
C hw all of una just dey envy my sweet corn.
envy k. this like this u won comit ur own sucide. nawa.....no water nothin nothin...........i weak 4 u ooooooo Posted: at 31-07-2009 05:02 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
kunsoft at 31-07-2009 05:09 PM (15 years ago) (m) u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUS BLOOD OF JESUS don reach Minimum Level abeg they Use BLOOD OF GOD some church don nearly finish Blood of Jesus Posted: at 31-07-2009 05:09 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
brightossy at 31-07-2009 05:13 PM (15 years ago) (m) C hw all of una just dey envy my sweet corn.
envy k. this like this u won comit ur own sucide. nawa.....no water nothin nothin...........i weak 4 u ooooooo But i neva die 6nce den. Posted: at 31-07-2009 05:13 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUS BLOOD OF JESUS don reach Minimum Level abeg they Use BLOOD OF GOD some church don nearly finish Blood of Jesus abiiiiiiiii...........mak dem remain little 4 us nahhh Posted: at 31-07-2009 05:20 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUSHehehehehehehe!  Na d corn sustain me til old age.
nawa oooooooooooooooo u strong..... U think so? Hey bros u no c me ni?i dey greet u ooo....
He's now blind!  abi corn don blind him So u was not so blind 2 c dis lady abi?
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 31-07-2009 05:22 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
u nd dis corn....u go soon get kwasiokor
even as he is like one now......... when kwasiokor sees him will shout BLOOD OF JESUSHehehehehehehe!  Na d corn sustain me til old age.
nawa oooooooooooooooo u strong..... U think so? Hey bros u no c me ni?i dey greet u ooo....
He's now blind!  abi corn don blind him Olodo who is him?am i not talking 2 u? Mofo
I will never fade and I will never blend....not here to be ur friend or enemy, i say what i ave to say & i'll be out as soon as i'm done, not hard to find & not here to keep i'm the beauty that you can never sight asleep!  Posted: at 31-07-2009 05:25 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 31-07-2009 05:31 PM (15 years ago) (m) Preety who b dat? Posted: at 31-07-2009 05:31 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
cyndi3 at 31-07-2009 06:28 PM (15 years ago) (f) its not how long but how well can u kiss, if ur good, bring it on!!!!! Posted: at 31-07-2009 06:28 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |