Has a mouth but never talks.
Has a bed but never sleeps?
Posted: at | |
Has a mouth but never talks. Has a bed but never sleeps? ιƒ γθμ ∂θπτ lικε мε šořяγ ι¢ηт ¢нαηgє мγzєlf. Thanx
| |||||
........thinking....... ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
I tink dis poster has gone haywire Reply
| |||||
A River. Reply
| |||||
so na only genius go ansar dis abi?.....I know am but I no be genius so make I kip am for my self ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]()
| |||||
ofcuz. na homework 4 genius. wen genius ansar am make e submit hin ansar sheet make i mark am Reply
| |||||
Nzetheo, u qet mouth jor. U no b lyk all d block head wey just dey comment anyhw.. Sum sey dem knw ham, bt no wan answer. Nevertheless, make my teeth no qo remuv jor. My qrama dn reach. Despite sum of una no q0 undastand. Replyιƒ γθμ ∂θπτ lικε мε šořяγ ι¢ηт ¢нαηgє мγzєlf. Thanx
| |||||
I C ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
zeigbo, u say "i c"? abeg help me interpret wetin e write. e b like say hin keyboard na frm kazasthan. Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() in say heoyy brtafsh alabi u understand now
| |||||
abeg make una no make my head hot. who fit translate wetin rakely translate now? Reply
| |||||
alabi no fall my hand ooo Reply
| |||||
u mean say make i accept dat ur translation like dat? no tell me say u don join jossy dem wey don tire 2 dey make sense ooo Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-11-2013 07:46 AM zeigbo, u say "i c"? abeg help me interpret wetin e write. e b like say hin keyboard na frm kazasthan. They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
Makeihear Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
You th!nk you're qen!us You only live once, but if you do it right, once is enough"
| |||||
![]()
| |||||
![]() ![]() They can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo