rakelly at 29-11-2013 09:22 AM (11 years ago) (f) U say Posted: at 29-11-2013 09:22 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
she say u be yeye
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-11-2013 11:28 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-11-2013 01:59 PM (11 years ago) (f) hehehehehehe na jossy talk sooo no b me Posted: at 29-11-2013 01:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u dey denie,,,so na wetin u come talk?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-11-2013 04:32 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-11-2013 05:31 PM (11 years ago) (f) ask me again. by d way, wetin ur sturbbon pikin dey hold 4 hand? e b like say na ganja Posted: at 29-11-2013 05:31 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 29-11-2013 05:35 PM (11 years ago) (f) ask me again. by d way, wetin ur sturbbon pikin dey hold 4 hand? e b like say na ganja Posted: at 29-11-2013 05:35 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 29-11-2013 06:54 PM (11 years ago) (m) Huh
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 29-11-2013 06:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ask me again. by d way, wetin ur sturbbon pikin dey hold 4 hand? e b like say na ganja
I kno?,,na u wey dey do dat kain thing go tell me naa....I even dey suspect say na u dey teach dey teach am dose things wey he dey do
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 29-11-2013 09:18 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 30-11-2013 06:59 AM (11 years ago) (f) leta u go say ur brain na folo com ~ how i take dey teach am? i b im mama? Posted: at 30-11-2013 06:59 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
u see hw ur brain dey work like k leg,,I tell u before say he get mama?,,u be his adopted mama
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 08:44 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-11-2013 08:47 AM (11 years ago) (f) Who talk say I b yeye Posted: at 30-11-2013 08:47 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
hw is dat my concern?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 08:50 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 30-11-2013 10:27 AM (11 years ago) (f) Posted: at 30-11-2013 10:27 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 30-11-2013 12:49 PM (11 years ago) (f) u see hw ur brain dey work like k leg,,I tell u before say he get mama?,,u be his adopted mama
u well so? Posted: at 30-11-2013 12:49 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 30-11-2013 04:35 PM (11 years ago) (f) Yes Posted: at 30-11-2013 04:35 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
u well so?
fully well
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-11-2013 07:57 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 1-12-2013 06:30 AM (11 years ago) (f) u sure? well i dont tnk so. Posted: at 1-12-2013 06:30 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Same here
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 1-12-2013 09:07 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
u sure? well i dont tnk so.
den u nid brain check up
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 1-12-2013 09:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 1-12-2013 10:21 PM (11 years ago) (f) u & ds brain mata sef. i dey suspect u oo. but thank God say "brain" no b like cap wey person go remove say e won baff. i sure say u 4 don tif my brain tey tey Posted: at 1-12-2013 10:21 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |