weda na cap wey dem dey remove or not,,u don lost ur brain tey tey,,dat is if u get am b4.....may be u give am person but the person no return am again,,so u nid new one
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-12-2013 07:06 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 2-12-2013 08:00 AM (10 years ago) (f) jossy, i don confirm finally say u no well at all. & no even try 2 argue am, u hear me? Posted: at 2-12-2013 08:00 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
with dat ur brain wey don dabaru,,abi u don buy new one?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 2-12-2013 11:09 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 3-12-2013 12:59 AM (10 years ago) (f) u drink dog piss? Posted: at 3-12-2013 12:59 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hw u take confirm? na wetin I wan know be dat
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 3-12-2013 12:17 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 3-12-2013 05:42 PM (10 years ago) (f) bcos u stil dey argue. abi u don go smoke again? Posted: at 3-12-2013 05:42 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
na im I dey ask weda na dat ur brain wey don dabaru,,na im u take conclude say I no well,,abi u don buy new brain?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-12-2013 05:05 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 4-12-2013 07:27 AM (10 years ago) (f) see ur yeye mouth. u stil dey run am? zaka ci kaniyan ka very soon Posted: at 4-12-2013 07:27 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Okay
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 4-12-2013 08:32 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
see ur yeye mouth. u stil dey run am? zaka ci kaniyan ka very soon
the same to u
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-12-2013 11:10 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 4-12-2013 02:02 PM (10 years ago) (f) fear fear Posted: at 4-12-2013 02:02 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
francischi at 4-12-2013 07:44 PM (10 years ago) (m) he is good boi..
You only live once, but if you do it right, once is enough" Posted: at 4-12-2013 07:44 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
fear fear
I wish u the same
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 4-12-2013 08:40 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
Huh
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 5-12-2013 08:08 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 5-12-2013 05:54 PM (10 years ago) (f) no mind am Posted: at 5-12-2013 05:54 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Space for ram for ma mind b4
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 6-12-2013 03:33 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
and then?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 6-12-2013 04:58 PM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 6-12-2013 05:39 PM (10 years ago) (f) & so? Posted: at 6-12-2013 05:39 PM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
what?
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 7-12-2013 07:20 AM (10 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 7-12-2013 08:27 AM (10 years ago) (f) jossy, r u okay? Posted: at 7-12-2013 08:27 AM (10 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |