what is your favourite nigerian proverb and what does it mean to you!!!!! (Page 12)

Date: 31-07-2009 7:04 pm (15 years ago) | Author: Nosa
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 22
- rosearch at 10-08-2009 09:37 PM (15 years ago)
(f)
Quote from: enjoyment on  9-08-2009 07:27 PM
na tree wey near tree na im dey make monkey dey jump from tree to tree, if tree no close monkey go fall....lol

lol na true u talk but 4 me sha, monkey wey fall from tree don commot 4 monkey lol
Posted: at 10-08-2009 09:37 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- enjoyment at 10-08-2009 09:44 PM (15 years ago)
(m)
haba, na im dey make some monkey dey waka 4 ground now now...lol

Posted: at 10-08-2009 09:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 10-08-2009 11:46 PM (15 years ago)
(f)
All dog dey chop shit but na d one wey chop finish, carry am 4 mouth na im dem go see.  meaning if u chop dat thing wey u dey chop finish make sure say u wash your mouth abi?  Grin Grin
Posted: at 10-08-2009 11:46 PM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 01:54 AM (15 years ago)
(f)
na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth
Posted: at 11-08-2009 01:54 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:17 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 01:54 AM
na person wey dey near anoda person dey percieve the smell of hin mouth

I gree but what if the person wey seddon near the person no know say na him own mouth im dey percieve  Huh?
Posted: at 11-08-2009 02:17 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 02:27 AM (15 years ago)
(f)
that one na him own palaver
Posted: at 11-08-2009 02:27 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:30 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 10-08-2009 11:13 AM
pikin wey dey choose food wey him go chop na because say hunger never visit am before

na true u talk.  Dem say if u pick pick too much one day u fe pick foul shit lol
Posted: at 11-08-2009 02:30 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 02:38 AM (15 years ago)
(f)
action speaks louder than voice
abi nobe true
Posted: at 11-08-2009 02:38 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 02:53 AM (15 years ago)
(f)
Wen 2 elephant fight na grass dey suffer    Cool
Posted: at 11-08-2009 02:53 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- lucychizzy at 11-08-2009 03:36 AM (15 years ago)
(f)
na who tell u
na grass dey enjoy the massage
lol
Posted: at 11-08-2009 03:36 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- rosearch at 11-08-2009 04:04 AM (15 years ago)
(f)
Quote from: lucychizzy on 11-08-2009 03:36 AM
na who tell u
na grass dey enjoy the massage
lol



lol na im be say d grass don grow thickskin 4 inside suffer be dat - abi?
Posted: at 11-08-2009 04:04 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- rosearch at 11-08-2009 04:18 AM (15 years ago)
(f)
me i dey go o, im be like say my petrol don finish - make una keep d provbs. flowing because dem say, the words of wisemen are always the same - is those of fools that change  Lips Sealed
Posted: at 11-08-2009 04:18 AM (15 years ago) | Upcoming
Reply
- portiphar at 11-08-2009 04:33 AM (15 years ago)
(m)
rosearch, you don talk well
Posted: at 11-08-2009 04:33 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- teeco at 11-08-2009 10:34 AM (15 years ago)
(m)
Nice one

Posted: at 11-08-2009 10:34 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- frozenhrt at 11-08-2009 11:32 AM (15 years ago)
(m)
IF U GIVE UR HEAD FOR EVERYONE 2 PLUCK UR GRAY HAIRS,U WILL SOON FIND OUT DAT U DNT HAVE ANY HAIR LEFT ON UR HEAD...4RM THE 'IGBO TRIBE'.
Posted: at 11-08-2009 11:32 AM (15 years ago) | Newbie
Reply
- teeco at 11-08-2009 11:58 AM (15 years ago)
(m)
I no understand you own

Next person pls.....

Posted: at 11-08-2009 11:58 AM (15 years ago) | Addicted Hero
Reply
- enjoyment at 12-08-2009 12:14 AM (15 years ago)
(m)
hmmmmm

Posted: at 12-08-2009 12:14 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 12-08-2009 01:32 AM (15 years ago)
(m)
you no see him name, frozenheart.......you have to be scared ohhh
Posted: at 12-08-2009 01:32 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- enjoyment at 12-08-2009 01:35 AM (15 years ago)
(m)
na  mumu oil dem dey use eat yam 4 bush......

Posted: at 12-08-2009 01:35 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
- portiphar at 12-08-2009 03:53 AM (15 years ago)
(m)
man wey go use white cloth eat yam and red oil, make him ready for the consequences
Posted: at 12-08-2009 03:53 AM (15 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 9 10 11 [12] 13 14 15 ... 22

fire TRENDING GISTS fire

TODAY'S TOP
  1. "Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)

  2. Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result

  3. "How My Mother’s Lover Rap3d Me" — 12 Year Old Victim Narrates Ordeal

  4. Football Star, Lionel Messi-Marriage Rumours Stir Online Frenzy As Divorce Speculations Grow

  5. Ex-AUN Provost, Professor Yusuf Attahir Baba Loses Three Children in Devastating Car Crash

  6. Female Kidnapper, Three Others Nabbed in Police Raid on Notorious Anambra Criminal Hideout

  7. El-Rufai &Peter Obi Meet At Cambridge Conference, Sparking Political Speculation Ahead Of 2027

  8. Fresh Wave of Violence In Benue As Herdsmen Attacks Leave Nine Farmers Dead

  9. NDLEA Officer Arrested After Failed Armed Robbery Attempt, Shooting Of Bolt Driver in Abuja

  10. Federal Government Sets Plans In Motion To Repatriate 15,000 Stranded Nigerians Abroad

  11. JAMB Faces Legal Heat as Aggrieved Candidates Drag Board to Court Over Low UTME Scores


THIS WEEK
  1. 18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A

  2. "Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)

  3. VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell

  4. LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos

  5. "Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky

  6. 'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot

  7. Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)

  8. I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)

  9. What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo

  10. Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos


TOP MEMBERS:

Featured Discussions