
U still dey here dey beat chest
Be like say u no know say i dey beat woman

dats my boy talking

Posted: at | |
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2013 12:02 AM Alabi that thing wey jossy my house boy talk for up there u blind u no see am? Or U deaf u no hear as den dey read am for u ![]() U still dey here dey beat chest Be like say u no know say i dey beat woman ![]() dats my boy talking ![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ur boy folowing in ur footstep ~ as igbo & cannabis smokers. yeye oga & in acclaimed protege Reply
| |||||
alabi no be my footstep he dey follow....dat my boy na one stubborn boy wey dey learn some good things from me but he dey go learn bad things from ganja smokers from the bunk...but I still like him shaa..dats why I dey spend moni for his rehabilitation ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
na the alabi de give am weed Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 27-12-2013 06:47 AM expert shut up wen bird no sh!t for ur head i go write ur name two times ooo ![]() Make i see my name anywhere again ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 27-12-2013 08:55 AM dats my boy talking see dis boy for God sake ![]() ![]() By the way b4 i teach u the lesson wey dem never teach u answer me first alabi dey mess? Her mess dey smell? How many sound her mess dey give? If she mess for where una dey smoke can u continue smoking? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 27-12-2013 09:14 AM ur boy folowing in ur footstep ~ as igbo & cannabis smokers. yeye oga & in acclaimed protege u go still cry ![]() Jossy no tell u say i be in benefactor? Without me he can nt do anything to sustain life. Just Wait till my boy answer my quel son b4 i go con jam u with beta beatn I no dey fear smoker's ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
hehehe yeye bowku 4 hia no b small. Reply
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 27-12-2013 06:16 PM see dis boy for God sake ![]() By the way b4 i teach u the lesson wey dem never teach u answer me first alabi dey mess? Her mess dey smell? How many sound her mess dey give? If she mess for where una dey smoke can u continue smoking? I dont talk say I go beat u small be next yr....but I go first stop u from eating at dat big Bosom woman mama put cuz na dia u dey eat big mouth enter ur body...prevention is beta dan cure Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy & expert ~una see una life? una go soon beat una sef, na me talk am. & i go just siddon dey look una. i dey wait oo Reply
| |||||
we go sit down for our hotel room dey look dem ba Reply![]()
| |||||
Quote from: alabi22 on 28-12-2013 10:09 AM jossy & expert ~una see una life? una go soon beat una sef, na me talk am. & i go just siddon dey look una. i dey wait oo na my boy be dat and if I like I go call u make u whip his while I sidon cross my leg dey watch Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]()
| |||||
ga fili ga doki, ga mai haw wa. and make no any yeye person con call me make i setle case btw jossy & expert bcos i go just add petrol 2 dia fire Reply
| |||||
alabi don dey speak in tongue again which mean say she don smoke finish come dey dream.... ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u well so? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-12-2013 06:49 AM I dont talk say I go beat u small be next yr....but I go first stop u from eating at dat big Bosom woman mama put cuz na dia u dey eat big mouth enter ur body...prevention is beta dan cure i no like that woman since i know am and she knowsThats y if go there she dey gree sell for me. U dis yeye boy u still owe that woman in moni u never pay am? Na that in big Bosom she go con nak for ur head for where den dey play draft under tree wey u dey always sidown EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 28-12-2013 06:49 AM I dont talk say I go beat u small be next yr....but I go first stop u from eating at dat big Bosom woman mama put cuz na dia u dey eat big mouth enter ur body...prevention is beta dan cure i no like that woman since i know am thats y she no dey gree sell for me yeye boy EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 28-12-2013 06:12 PM i no like that woman since i know am thats y she no dey gree sell for me yeye boy but after I give u food moni u dey go out come back and tell me say na dia u eat...u mean say na lie u dey talk since? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
question & answer. make una see yeye Reply
|
EFCC Nails Currency Smugglers At Kano Airport With Over $100K in Hidden Foreign Notes
Kidnap Ring Busted In Anambra: Four Arrested In Daring Night Raid
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)