abier
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 12-12-2013 08:52 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
rakelly at 13-12-2013 06:37 AM (11 years ago) (f) more Abi Posted: at 13-12-2013 06:37 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 13-12-2013 08:35 AM (11 years ago) (f) una don smoke ba? Posted: at 13-12-2013 08:35 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 13-12-2013 01:01 PM (11 years ago) (f) u never give me weed this morning Posted: at 13-12-2013 01:01 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 13-12-2013 07:53 PM (11 years ago) (f) na me dey giv u b4? shey na u & ur bf ajanni dey smoke am 2geda Posted: at 13-12-2013 07:53 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Hmmm
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 13-12-2013 09:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 14-12-2013 02:42 PM (11 years ago) (f) dem colect ur wife? Posted: at 14-12-2013 02:42 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 14-12-2013 04:30 PM (11 years ago) (m) Yes him wife na my house help
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 14-12-2013 04:30 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
What a yeye
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 14-12-2013 09:29 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 15-12-2013 09:37 AM (11 years ago) (f) hehehehehhehehehe Posted: at 15-12-2013 09:37 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 16-12-2013 01:32 PM (11 years ago) (f) Posted: at 16-12-2013 01:32 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 16-12-2013 04:28 PM (11 years ago) (f) wetin naa Posted: at 16-12-2013 04:28 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
franel at 18-12-2013 05:28 PM (11 years ago) (m) thanks Franel. how u dey? long time
I dey like Dele o! Yes o! Long time no sees, don't worry you shall be saw-in me more often
Common sense is indeed not common.  Posted: at 18-12-2013 05:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 19-12-2013 07:53 AM (11 years ago) (f) wetin nice 4 wetin franel talk dia? abeg write in pidgin cuz if u write like dat again, e fit turn person deaf & dumb. lolz Posted: at 19-12-2013 07:53 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
zeigbo at 19-12-2013 04:43 PM (11 years ago) (m)
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 19-12-2013 04:43 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
alabi22 at 19-12-2013 05:59 PM (11 years ago) (f) i go poke doz yeye eyes Posted: at 19-12-2013 05:59 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 20-12-2013 02:25 PM (11 years ago) (f) honestly, i no fit define am oo. wetin b d ansa? Posted: at 20-12-2013 02:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
dat is why u no go understand
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-12-2013 06:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 21-12-2013 09:21 AM (11 years ago) (f) sharap. i no talk 2 u. yeye boy Posted: at 21-12-2013 09:21 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi are u really talking to me??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 21-12-2013 11:05 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |