Posted: at | |
| |||||
alabi u don dey suffer echo-maniac ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
i was banned too for no cause Reply
| |||||
na bcos u stl dey chop dat yeye corn since i com ds site. Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 03:26 PM alabi u don dey suffer echo-maniac i no go talk anytn bcos 2day na my birthday. i wl try as much as possible 2 b pleasant
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 01:19 PM i no go talk anytn bcos 2day na my birthday. i wl try as much as possible 2 b pleasant e get anything wey u wan talk b4?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: brightossy on 22-12-2013 01:02 PM i was banned too for no cause dat na bcuz u tif person corn....but who dey ban una sef wey no even get respect for u?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:03 PM e get anything wey u wan talk b4?? naughty boy wey get sharp mouth, atleast, u 4 say something nice naa. anyway ways, i wl get back 2 u
| |||||
alabi I talk bad thing? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
u no no say u get bad mouth? ur mouth fit wake dead person frm grave Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 07:33 PM u no no say u get bad mouth? ur mouth fit wake dead person frm grave Hallelujah,,dat na miracle from my mouth,,abeg help me call dat person family make dem bring dia tight to me Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
wich yeye tight? i mean say d dead body vex 4 ur sharp mouth naim make am wake up tear u dirty slap b4 goin back 2 sleep Reply
| |||||
alabi na lie no body slap me not even dead person....see if I no see dat tight me and u go get big problem...no take my tight play wit me ooo Reply![]() Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
tight or tithe? Replyok tight
| |||||
Quote from: rakelly on 23-12-2013 04:47 PM tight or tithe? ok tight yeye girl I kno say u go display ur yeye hia...choose d one wey u like but make u say na money dey dia Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:27 PM dat na bcuz u tif person corn....but who dey ban una sef wey no even get respect for u?? u will soon join dem ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 23-12-2013 05:10 PM u will soon join dem ![]() na like dis I go still dey when u go come dey complain to me say dem ban u too,,,I go just look ur face and ask u hw far Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 05:14 PM na like dis I go still dey when u go come dey complain to me say dem ban u too,,,I go just look ur face and ask u hw far jossy ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 23-12-2013 05:24 PM jossy ![]() hw far Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
[email protected] Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)