Aalladinn at 28-12-2013 10:54 AM (11 years ago) (m) @jossy nd expert .... una mama dey call una make una kon wash plate o. alabi pls helep me call dem Posted: at 28-12-2013 10:54 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
yep, am talking 2 no one but u
thank ur God say na no one u dey talk to
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 12:42 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
@jossy nd expert .... una mama dey call una make una kon wash plate o. alabi pls helep me call dem
dem don knock ur mouth b4 wey be say anything wey u wan eat ur mouth go start bleeding??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 12:44 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 28-12-2013 01:38 PM (11 years ago) (m) i tink so , dat happen to me on d 4th of oct 1789 Posted: at 28-12-2013 01:38 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
chaii...dis boy don raw pap with akamu inside mosque
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 05:02 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 05:25 PM (11 years ago) (f) jossy, y u dey shock naa? shey alladin na ur protege...lolz Posted: at 28-12-2013 05:25 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
for wia? ...dat boy don drink raw pap with akamu inside mosque na only ALLAH go save him for dia
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 05:31 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 28-12-2013 05:56 PM (11 years ago) (f) y u dey deny am in public? wind don dey blow. all ur act wey u dey hide, ds yeye alladin don dey blow am open. we go soon see fowl nyansh Posted: at 28-12-2013 05:56 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 28-12-2013 06:55 PM (11 years ago) (f) Reply |
y u dey deny am in public? wind don dey blow. all ur act wey u dey hide, ds yeye alladin don dey blow am open. we go soon see fowl nyansh
alabi if u still insist say na me be dis dr. aalladinn protege den make we ask him who I be to him and who u be to him...
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 28-12-2013 08:26 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 29-12-2013 09:57 AM (11 years ago) (f) r u ok? talk true Posted: at 29-12-2013 09:57 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Aalladinn at 29-12-2013 09:29 PM (11 years ago) (m) alabi .......u dey jealous Posted: at 29-12-2013 09:29 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Ask it ooooooo
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 30-12-2013 12:37 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 30-12-2013 01:02 PM (11 years ago) (m) i don ask is Posted: at 30-12-2013 01:02 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ask it again
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 30-12-2013 04:40 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Aalladinn at 30-12-2013 10:06 PM (11 years ago) (m) is no go talk Posted: at 30-12-2013 10:06 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 30-12-2013 10:47 PM (11 years ago) (f) Posted: at 30-12-2013 10:47 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jabanz at 31-12-2013 01:40 AM (11 years ago) (m)
got a hundred milion scenes in my mind all day Posted: at 31-12-2013 01:40 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 31-12-2013 06:51 AM (11 years ago) (f) yeye bowku Posted: at 31-12-2013 06:51 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Inside toilet
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 31-12-2013 10:19 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |