Posted: at | |
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 21-12-2013 10:03 PM Interesting conversation ![]() ![]() eh?
| |||||
Quote from: omomarty on 21-12-2013 09:18 PM then dis tyme ur good go kill oooooooooooooo how dare u kidnap my laff? over my Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
alabi and expert I don see una bad belle...una wan make I leave my beson come follow una dey smoke ganja so my head go knock like una own...e no go work for una ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ur lucky day, Jossy Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 06:46 PM ur lucky day, Jossy I know since dat I refuse to smoke ganja wit u,,so u no nid to tell me... Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ur own smoke pass ganja level. i neva see anybody wey reach ur feat Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:28 PM over my so wetin b d differen from capital B nd cow leg? abi all d cow wey de ur village bend legs?
| |||||
Quote from: omomarty on 22-12-2013 08:17 PM so wetin b d differen from capital B nd cow leg? abi all d cow wey de ur village bend legs? ask ajanni d cattle boy...he go explain beta Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 07:28 PM ur own smoke pass ganja level. i neva see anybody wey reach ur feat but for ur side everybody still be upcoming Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
rakelly, na me u dey laugh abi jossy? Reply
| |||||
Quote from: jossy4reall on 23-12-2013 08:10 AM but for ur side everybody still be upcoming & 4 ur own side everybody b unregistered
| |||||
Quote from: alabi22 on 22-12-2013 01:49 PM i don tell am, e no gree listen. u no say na peace ambassador i b who endorse u? Yeye if i slap u u go over jump fence ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: omomarty on 22-12-2013 04:00 PM eh? say?U no dey look face again ba? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 22-12-2013 05:33 PM alabi and expert I don see una bad belle...una wan make I leave my beson come follow una dey smoke ganja so my head go knock like una own...e no go work for una fenk ur god say na only she u dey refer to for ur mind EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 23-12-2013 08:38 PM who endorse u? Yeye if i slap u u go over jump fence e b like na now ur eyes clear. comment wey i make since 3 days ago. expert stop ds weed it does more harm than good. see now, u just swing ur hand tnkin say u slap me & na u con jump above d fence go jam Jossy's bingo 4 d oda side. o boy na OYO u dey so ![]()
| |||||
which side of OYO? Replyi only challenge bus stop
| |||||
rakelly, abeg go enrol 4 dat night school near jossy house. ds one wey u no no wetin O Y O mean soo Reply
| |||||
on your own Replybut where for PYO na
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)