Posted: at | |
| |||||
believe it or not I don tell u finish ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
ds smoke wey u dey smoke no gud 4 ur body, change am Reply
| |||||
wetin come bring weed for wetin we dey talk now,,,u still dey hia at all?? ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
where u send me? i dey hia kamkpe Reply
| |||||
alabi no be ur physical body I dey talk...na ur medulla oblongata.. ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
jossy, u well so? mehn, i nid 2 organise beating 4 ds yeye naughty boy Reply
| |||||
i no go come school that day Reply
| |||||
Quote from: alabi22 on 20-12-2013 02:50 PM jossy, u well so? mehn, i nid 2 organise beating 4 ds yeye naughty boy for real life or for dream,,and which dat 1 go happen?? Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
make i tell u so dat u go take off ba? Reply
| |||||
na im be say u no dey organize anything cuz d last one u organize failed,,d two small boys wey u bring come one still dey hospital now and d one mouth still swell up ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
hehehe u wish. dont worry, it wld come wen u least expect Reply
| |||||
and make u no run leave the pple wey go organize come for d show...cuz I go turn am to show down for una ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
y u dey worry ursef like ds. u suppose don go hospital now make dem begin treat d wound wey u go soon get Reply
| |||||
me worry over wetin no get d nid to worry about...may God forgive me in advance for wetin I go do u and dat ur yeye rats wey u dey organize..NP no fit recognize any one wey survive it ReplyLove or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 19-12-2013 06:03 PM my goodness no go kill me,,,,if I no help u kip ur laff now u for lost am...u know hw long u have been away....now I don help u kip am well,,e come turn to bad thing eyaaaaaaaaaaaaaaaa wat a nice man.................. but must my laff de for ur room? as e take reach ur room? so na u kidnap my laff abi? i go arrest you for that. ![]()
| |||||
Quote from: omomarty on 21-12-2013 03:42 PM eyaaaaaaaaaaaaaaaa wat a nice man.................. but must my laff de for ur room? as e take reach ur room? so na u kidnap my laff abi? i go arrest you for that. ![]() if u think am like dat den bring it on.....my gud thing wey I do for person no go kill me,, instead e go kill d person wey I do am for Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
Quote from: jossy4reall on 21-12-2013 04:11 PM if u think am like dat den bring it on.....my gud thing wey I do for person no go kill me,, instead e go kill d person wey I do am for then dis tyme ur good go kill oooooooooooooo how dare u kidnap my laff?
| |||||
Interesting conversation Reply![]() ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: alabi22 on 19-12-2013 08:03 PM ds smoke wey u dey smoke no gud 4 ur body, change am na benson he dey smoke tell am to change am EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)