shaarraaap dia,,,I dey attend to beta client hia wey come with money,,,u dey dia dey display ur yeye....eehhh so wetin u been dey talk b4??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-12-2013 06:38 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 19-12-2013 08:01 PM (11 years ago) (f) no b me u dey tell dat rubbish. yeye boy Posted: at 19-12-2013 08:01 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kpele o jare...so tell me wetin u been dey talk b4
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 19-12-2013 09:40 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
youngrashy at 19-12-2013 10:48 PM (11 years ago) (m) I just dey observe Posted: at 19-12-2013 10:48 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
alabi22 at 20-12-2013 08:19 AM (11 years ago) (f) jossy, u must apologise b4 i talk 2 u Posted: at 20-12-2013 08:19 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
jossy, u must apologise b4 i talk 2 u
wetin dis one come mean "kpele o jare" ??
Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me Posted: at 20-12-2013 08:59 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 20-12-2013 02:33 PM (11 years ago) (f) say it again Posted: at 20-12-2013 02:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 20-12-2013 05:16 PM (11 years ago) (f) comot there Posted: at 20-12-2013 05:16 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
zeigbo at 20-12-2013 09:10 PM (11 years ago) (m) Ok
They can close the door against me but can't stop me frm coming in  Posted: at 20-12-2013 09:10 PM (11 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
omomarty at 22-12-2013 08:33 PM (11 years ago) (f) U self follow d post yeye..
na u b poster so u yeye on ur own y ur post nor go yeye too Posted: at 22-12-2013 08:33 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omomarty at 22-12-2013 08:34 PM (11 years ago) (f) comot there
Posted: at 22-12-2013 08:34 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 23-12-2013 05:17 PM (11 years ago) (f) come i hope no be that frog whey i keep u chop so? come here dey smile Posted: at 23-12-2013 05:17 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
Maybe. Rakelly ur lizard don done  Na banku u go take eat am?
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 23-12-2013 05:33 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 23-12-2013 07:20 PM (11 years ago) (f) ejekuje. wen no b say she get koli wey she go dey chop lizard. meat don finish? Posted: at 23-12-2013 07:20 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 24-12-2013 10:44 AM (11 years ago) (f) alabi mind ur business expert that lizard never done help me bring plantain leaves wen u dey come Posted: at 24-12-2013 10:44 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi22 at 24-12-2013 11:23 AM (11 years ago) (f) yeye + badmouth = rakelly Posted: at 24-12-2013 11:23 AM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 24-12-2013 11:32 AM (11 years ago) (f) >>>>>>>>>>>>>>>>>>>>>> y come dey run na? Posted: at 24-12-2013 11:32 AM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
omomarty at 24-12-2013 02:11 PM (11 years ago) (f) come i hope no be that frog whey i keep u chop so? come here dey smile
frog? u nor tell me say na frog una de eat for ur village oooooooooooooo Posted: at 24-12-2013 02:11 PM (11 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rakelly at 24-12-2013 02:28 PM (11 years ago) (f) yes i knw u want mangodofaster Posted: at 24-12-2013 02:28 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |
alabi mind ur business expert that lizard never done help me bring plantain leaves wen u dey come
send another person
EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa Posted: at 24-12-2013 08:59 PM (11 years ago) | Hero | |
Reply |