Posted: at | |
| |||||
u no watch d match ?? . na only mojo u dey watch for ur life ni Reply
| |||||
this boy don die tete Reply
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
na u dat yeye winch dey talk to ?? Reply
| |||||
Quote from: Aalladinn on 4-02-2014 12:17 AM up chelsea blues for life ![]() Oh boi let's talk abt football jare U no see wetin matic dey do toure for that midfield mehn Na him dey give man of the match nao Oh boi hazard play die for that match i swear ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
nd dat yeye goal dat ivanovich score , na d best goal of d season o / Replydem say hazard na d word youngest player for now . dat one na title
| |||||
![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Quote from: ExpertTbright on 5-02-2014 01:18 AM ![]()
| |||||
Quote from: Aalladinn on 4-02-2014 11:02 PM nd dat yeye goal dat ivanovich score , na d best goal of d season o / dem say hazard na d word youngest player for now . dat one na title U dey ask me ![]() I shine-u vex,I cute-u beef,I fresh-u ugly.I comment -u hiss I book dana airline for u=u die*GBAM*
| |||||
Quote from: ExpertTbright on 4-02-2014 09:16 PM blues for life ![]() Oh boi let's talk abt football jare U no see wetin matic dey do toure for that midfield mehn Na him dey give man of the match nao Oh boi hazard play die for that match i swear ![]() animals don dey talk now....the two animals wey understand dia language Love or Hate me its ur Biz, I have more important things to think abt since u never gonna change me
| |||||
choi! Replychai! chei!
| |||||
dem dey put d rod for ur under Reply![]() ![]()
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-02-2014 07:20 AM animals don dey talk now....the two animals wey understand dia language u are on weed , stop it befour ur tenis will start growing smaller
| |||||
up tennis Reply
| |||||
na wa ooooooooooo Reply
| |||||
Quote from: rakelly on 5-02-2014 12:27 PM choi! u be virgin?chai! chei! U never do am b4? EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
Quote from: jossy4reall on 5-02-2014 07:20 AM animals don dey talk now....the two animals wey understand dia language u know say akpos get sense pass u this boi ![]() Bush pig ![]() EXPERT ıs'LL I SEE my moda ıs frm chına my fada ıs frm sudan they gave bırth to me ın somalıa
| |||||
I shake my head pass ReplyThey can close the door against me but can't stop me frm coming in ![]() ![]()
| |||||
very old ..........not funny ReplyTouch not my anointed and do my prophet no harm
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo