How Expert dey cut him hair

Date: 05-02-2014 7:55 pm (11 years ago) | Author: Jossy Donald
[1] 2 3
- at 5-02-2014 07:55 PM (11 years ago)
(m)
see how Expert dey cut him hair for yaba left


Posted: at 5-02-2014 07:55 PM (11 years ago) | Hero
- zeigbo at 5-02-2014 09:30 PM (11 years ago)
(m)
Cheesy Cheesy him get luck say dem no cut him brain join Roll Eyes Roll Eyes Grin

Posted: at 5-02-2014 09:30 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Riverniger1 at 5-02-2014 10:14 PM (11 years ago)
(m)
not funny

Posted: at 5-02-2014 10:14 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ExpertTbright at 5-02-2014 10:21 PM (11 years ago)
(m)
Tell ram Sad

Posted: at 5-02-2014 10:21 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- ExpertTbright at 5-02-2014 10:37 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: zeigbo on  5-02-2014 09:30 PM
Cheesy Cheesy him get luck say dem no cut him brain join Roll Eyes Roll Eyes Grin
na london barber dey barb for jossy nao, so he no fit cut in brain join
& u Zeigbo if jossy barb finish go sidown make dem barb that madness comot for ur head too cos the hair don cover ur face i no quickly knw say na u wen we catch u yesterday

Posted: at 5-02-2014 10:37 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 6-02-2014 11:37 AM (11 years ago)
(m)
Na u sabi

Posted: at 6-02-2014 11:37 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 8-02-2014 12:43 AM (11 years ago)
(m)
Ori e buru  Angry

Posted: at 8-02-2014 12:43 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 8-02-2014 07:24 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  5-02-2014 10:37 PM
na london barber dey barb for jossy nao, so he no fit cut in brain join
& u Zeigbo if jossy barb finish go sidown make dem barb that madness comot for ur head too cos the hair don cover ur face i no quickly knw say na u wen we catch u yesterday

dem don cut mental put for ur head...wetin u dey talk?,,anyway no explain to me cuz u fit start telling me hw to fly aeroplane wey u neva see b4

Posted: at 8-02-2014 07:24 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 8-02-2014 10:32 AM (11 years ago)
(m)
Shocked Shocked Shocked

Posted: at 8-02-2014 10:32 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 8-02-2014 07:03 PM (11 years ago)
(m)
dem dey play football Huh?Huh?
Posted: at 8-02-2014 07:03 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 8-02-2014 09:26 PM (11 years ago)
(m)
U re a yeye

Posted: at 8-02-2014 09:26 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 8-02-2014 09:31 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  8-02-2014 07:24 AM
dem don cut mental put for ur head...wetin u dey talk?,,anyway no explain to me cuz u fit start telling me hw to fly aeroplane wey u neva see b4
u be small boy
Go n sidown Undecided

Posted: at 8-02-2014 09:31 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- jossy4reall at 9-02-2014 09:06 AM (11 years ago)
(m)
Quote from: ExpertTbright on  8-02-2014 09:31 PM
u be small boy
Go n sidown Undecided

u see wetin I dey talk...I sidon already u still dey say make I go sidon....no be sign of mental be dat?

Posted: at 9-02-2014 09:06 AM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-02-2014 09:27 AM (11 years ago)
(m)
Omomarty don drill im brain finish

Posted: at 9-02-2014 09:27 AM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Aalladinn at 9-02-2014 12:15 PM (11 years ago)
(m)
who score Huh?Huh?
Posted: at 9-02-2014 12:15 PM (11 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zeigbo at 9-02-2014 04:54 PM (11 years ago)
(m)
Ur papa

Posted: at 9-02-2014 04:54 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-02-2014 07:26 PM (11 years ago)
(m)
 Grin Grin Grin Grin

Posted: at 9-02-2014 07:26 PM (11 years ago) | Hero
Reply
- zeigbo at 9-02-2014 08:38 PM (11 years ago)
(m)
Dat boi fool well well

Posted: at 9-02-2014 08:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- zeigbo at 9-02-2014 08:38 PM (11 years ago)
(m)
Dat boi fool well well

Posted: at 9-02-2014 08:38 PM (11 years ago) | Addicted Hero
Reply
- ExpertTbright at 9-02-2014 11:07 PM (11 years ago)
(m)
Quote from: jossy4reall on  9-02-2014 09:06 AM
u see wetin I dey talk...I sidon already u still dey say make I go sidon....no be sign of mental be dat?
i've never esperience this b4  Sad
too see a mad man asking a quel son
Make i ask sm pple wey don esperience am b4

Aalladinn wen zeigbo stop u for road that tym n said excuse me sir can i ask a  quel son hw did u feel?  Sad
Hw did u control that? Sad

Posted: at 9-02-2014 11:07 PM (11 years ago) | Hero
Reply
[1] 2 3

Featured Discussions