maybe she don warn your friend to stop but him no listen.

Posted: at | |
Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 01:35 PM CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO maybe she don warn your friend to stop but him no listen. ![]()
| |||||
NA DOS SMELL SMELL MOUTH Reply
| |||||
Quote from: Akpan01 on 19-11-2009 05:16 PM Quote from: luvvy on 19-11-2009 05:14 PM Shit......there is no cutlass around when she dey yab am? HEHEHE U DON COME?WELCOME ![]() thANK u jaree...i juss dey come when i heard someone yabbing my friend, i juss make i branch come check.
| |||||
huhh??WHO? Reply"THE WICKED MAN FLEES THOUGHT NO ONE PURSUES, BUT THE RIGHTEOUD ARE AS BOLD AS A LION"
| |||||
Quote from: RosemaryI on 19-11-2009 05:26 PM Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 01:35 PM CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO maybe she don warn your friend to stop but him no listen. ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 19-11-2009 04:27 PM lol ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Akpan01 on 19-11-2009 05:49 PM huhh??WHO? ANI BODI.......
| |||||
.. Reply
| |||||
TO BI CONT...................................................................................... Reply
| |||||
Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 02:33 PM Quote from: mazi on 19-11-2009 02:24 PM ur friend get shit 4 bodi..why d girl no allow am open mouth....? which one u dey na..... person dey get shit 4 body?.... my guy na handsome guy wey be sey if u see him, u fit fall in rough sef..
| |||||
I dey feel for the guy make im try harder hin go get am Replyaquila non decapit muscas
| |||||
Quote from: pepigambit on 19-11-2009 05:57 PM Quote from: diplomatik on 19-11-2009 04:27 PM lol ![]() ![]() ![]() baby what.. ![]() ![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: blings_is_back on 19-11-2009 01:35 PM CAN U IMAGINE......... JUS BCOS MY GUY ASKED HER OUT....... DIS BABE BEGIN YAB HIM...DE BABE YAB MY GUY UNTIL SHAME BEGIN CATCH ME SEF..... NA 2DAY I KNOW SEY YABBING GET LEVELS..... GIRLS ABEG MAKE UNA TAKE AM EASY DEY FINISH PERSON WITH UNA MOUTH..... NA WAOO still dont why!! ma sef....... Geoin4matic Engineer .. ![]()
| |||||
passing Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
come bck here Reply![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
am gone dear,i dont wanna get yabbed!! Replyanything worth doing is worth doing well
| |||||
lmao.....by who?..abeg u no fit get yabbed..not while i'm here... Reply![]() ![]() u've seen me right? ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: diplomatik on 19-11-2009 07:34 PM lmao.....by who?..abeg u no fit get yabbed..not while i'm here... ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]()
| |||||
upon all dis things gurls still dey here dey yab bobos kwa... Reply
| |||||
lol ReplyDnt like me? Have a sit with the rest of the bitches waitin for me to give a 4k
|
18Yr Old Boy Impregnates 10 Girls, Including His Boss' Daughter After He Was Sent To Learn A
"Many Have Suffered From Stroke" -Pastor Oyakhilome’s Sermon On Salt Sparks Heated Debate (Vid)
VDM And I Are Officially Married - Actress Sarah Martins Drops Bombshell
LA HOTTIE! Davido’s Wife, Chioma Adeleke, Flaunts Her Hot Bod In Lovely New Photos
"Why I Would Choose Davido Over Burnaboy, Wizkid" – Singer, Zinoleesky
'Some Men Are Praying For Their Wives To Die So They Can Marry Another' -Nigerian Man Blows Hot
Nollywood Star, Uche Ogbodo Undergoes 'BBL & Tummy Tuck'; Shares Recovery Journey (Video)
I’m Married To Jesus — Pretty Reverend Sister Tells Asaba Boys Asking For Her Number (VID)
What God Said I Should Tell You..- Female Bishop Sends Warning to Gospel Singer Mercy Chinwo
Kunle Remi Reacts To Trending Video Showing The Toilet In A ‘Luxury Apartment’ In Lekki, Lagos