Posted: at | |
| |||||
Quote from: miramax on 1-04-2011 10:21 AM loooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooool i need a man too oh huh? ![]() the one wey your profile nko?.... wait ooo... ![]() na our presido you take do caricature so? ![]() ![]() ![]()
| |||||
hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha na goodluck no b jonathan Reply
| |||||
hehehehe Reply
| |||||
Quote from: miramax on 1-04-2011 10:28 AM hahahahahahahahahahahahahahahahahahahahahaha na goodluck no b jonathan kilo hahahahahahahaaa this one? ![]() wait bros jona you turn to.... huh? ![]() him don turn to wrestler? ![]()
| |||||
too long a post Reply
| |||||
make it short then Reply![]()
| |||||
make u help me na Reply![]()
| |||||
ok i don dey help you already Reply![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]()
| |||||
thk u jare Reply![]() no fit read the long post at all ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() see you don talk again now after you go deny say she wan kidnap you,you over yeye , by the way who you wan help ![]() ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 1-04-2011 10:41 AM thk u jare na the help wey you want make i do be dat? ![]() no fit read the long post at all ![]() ![]() mcheewww.. i think say na better help sef... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for ![]() see ur life ![]() u wan join help ![]() ![]()
| |||||
Quote from: Sheree on 1-04-2011 10:44 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for ![]() see ur life ![]() u wan join help ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you see say you don take style call me dead body be dat ooo... ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:43 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() see you don talk again now after you go deny say she wan kidnap you,you over yeye , by the way who you wan help ![]() ![]() ![]() make u no mind am jare make e go help omot abi wetin be her name now ![]()
| |||||
Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:43 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() see you don talk again now after you go deny say she wan kidnap you,you over yeye , by the way who you wan help ![]() ![]() ![]() ![]() huh?... so una two don plan how una go take kidnap me... ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:45 AM Quote from: Sheree on 1-04-2011 10:44 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for ![]() see ur life ![]() u wan join help ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you see say you don take style call me dead body be dat ooo... ![]() na true ooooo
| |||||
Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:48 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:45 AM Quote from: Sheree on 1-04-2011 10:44 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for ![]() see ur life ![]() u wan join help ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you see say you don take style call me dead body be dat ooo... ![]() na true ooooo ![]()
| |||||
Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:45 AM Quote from: Sheree on 1-04-2011 10:44 AM Quote from: Kristiantus on 1-04-2011 10:40 AM Quote from: emejuru on 1-04-2011 10:37 AM ok i don dey help you already heheheheheeeee... ![]() ![]() ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... ![]() you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for ![]() see ur life ![]() u wan join help ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() you see say you don take style call me dead body be dat ooo... ![]() huh wetin? who call u dead body ![]() u no get proverb for ur place ![]()
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
PHOTOS: How Your Favourite Celeb Stepped Out For 2025 For AMVCA Cultural Night
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Chaos In Port Harcourt as Woman Acts Erratically After Alleged Drop-Off By Suspected Yahoo Boy
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
POS Agent Catches Colleague On Hidden Camera After Months Of Mysterious Cash Losses (Video)