I Need a Man! (Page 4)

Date: 03-01-2010 4:08 pm (15 years ago) | Author: Sheenor
1 2 3 [4]
- at 1-04-2011 10:51 AM (14 years ago)
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:47 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:43 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:40 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:37 AM
ok i don dey help you already  Grin
heheheheheeeee... Grin
ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... Grin

see you don talk again now after you go deny
say she wan kidnap you,you over yeye ,
by the way who you wan help Grin Grin Grin
you mad ooo... Grin
huh?... so una two don plan how una go take kidnap me... Angry

only one person don do to kidnap you,
i go carry you give rat chop Grin Grin Grin
Posted: at 1-04-2011 10:51 AM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 10:51 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  1-04-2011 10:46 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:43 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:40 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:37 AM
ok i don dey help you already  Grin
heheheheheeeee... Grin
ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... Grin

see you don talk again now after you go deny
say she wan kidnap you,you over yeye ,
by the way who you wan help Grin Grin Grin

make u no mind am jare

make e go help omot abi wetin be her name now Grin
Sad Sad Angry Angry Angry Angry Angry Angry Angry
Posted: at 1-04-2011 10:51 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- at 1-04-2011 10:52 AM (14 years ago)
 Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue see face
Posted: at 1-04-2011 10:52 AM (14 years ago) |
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 10:52 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:51 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:47 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:43 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:40 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:37 AM
ok i don dey help you already  Grin
heheheheheeeee... Grin
ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... Grin

see you don talk again now after you go deny
say she wan kidnap you,you over yeye ,
by the way who you wan help Grin Grin Grin
you mad ooo... Grin
huh?... so una two don plan how una go take kidnap me... Angry

only one person don do to kidnap you,
i go carry you give rat chop Grin Grin Grin
you craze ni? Angry
Posted: at 1-04-2011 10:52 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 1-04-2011 10:53 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:49 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:48 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:45 AM
Quote from: Sheree on  1-04-2011 10:44 AM
Quote from: Kristiantus on  1-04-2011 10:40 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:37 AM
ok i don dey help you already  Grin
heheheheheeeee... Grin
ol' boy, you yeye i swear... me sef wan help am oo... Grin

you dis cry cry baby, wetin u think say he dey help me for Huh?

see ur life Huh? na over sabi make fly follow dead body enter grave

u wan join help Angry Angry
huh? Huh? Angry Angry
you see say you don take style call me dead body be dat ooo... Angry

na true ooooo
take... you dey mad... Angry
Grin Grin Grin Grin

you be proper agbaya man

abeg make u go clean dat dirty yanch jare Grin Grin
Posted: at 1-04-2011 10:53 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 10:55 AM (14 years ago)
(m)
me agbaya?... see, make you carry time oo.. Angry
Posted: at 1-04-2011 10:55 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 1-04-2011 10:56 AM (14 years ago)
(f)
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:52 AM
Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue see face

no mind am
 Grin Grin Grin
Posted: at 1-04-2011 10:56 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 10:58 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  1-04-2011 10:56 AM
Quote from: emejuru on  1-04-2011 10:52 AM
Tongue Tongue Tongue Tongue Tongue see face

no mind am
 Grin Grin Grin

Angry Angry Angry
Posted: at 1-04-2011 10:58 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 1-04-2011 11:00 AM (14 years ago)
(f)
@ Kristainus, abeg make u leave me jare
 Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 1-04-2011 11:00 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 11:01 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  1-04-2011 11:00 AM
@ Kristainus, abeg make u leave me jare
 Grin Grin Grin Grin Grin

huh? Huh?
no go implication me ooo.. which time i hold you? Angry
Posted: at 1-04-2011 11:01 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 1-04-2011 11:03 AM (14 years ago)
(f)
make u no go explod o

na fire remain to comot for ur eyes and nose
 Grin Grin Grin
Posted: at 1-04-2011 11:03 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 11:04 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  1-04-2011 11:03 AM
make u no go explod o

na fire remain to comot for ur eyes and nose
 Grin Grin Grin

Grin Grin Grin
as fireman concern abi?... you yeye ooo.. Grin
Posted: at 1-04-2011 11:04 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- Sheree at 1-04-2011 11:38 AM (14 years ago)
(f)
me yeye Huh?

come dis boy u no dey fear o Grin Grin

 Grin
Posted: at 1-04-2011 11:38 AM (14 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kristiantus at 1-04-2011 11:42 AM (14 years ago)
(m)
Quote from: Sheree on  1-04-2011 11:38 AM
me yeye Huh?

come dis boy u no dey fear o Grin Grin

 Grin
fear say you be mami-water or wat... abegii... i go just hold you for waist now... Grin
Posted: at 1-04-2011 11:42 AM (14 years ago) | Hero
Reply
- jaolab at 1-04-2011 12:04 PM (14 years ago)
(m)
i dey pass
Posted: at 1-04-2011 12:04 PM (14 years ago) | Upcoming
Reply
- at 1-04-2011 12:52 PM (14 years ago)
Pass fast b4 them catch you
Posted: at 1-04-2011 12:52 PM (14 years ago) |
Reply
1 2 3 [4]

Featured Discussions