Saintty at 5-09-2008 07:12 PM (16 years ago) (m) @ Kenne why are u so interested in my runs with Philo to the extent of wanting to know the date Posted: at 5-09-2008 07:12 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 5-09-2008 07:21 PM (16 years ago) (m) Why l no go wan know? See Question
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-09-2008 07:21 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
loll Posted: at 5-09-2008 08:16 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Go to Kenya for a couple of days, come back and tell your exprience
Darkocean002 my G, why Kenya and not Afganistan Kenya people dey carry HIV pass Afganistan, dem no really dey fck for Afganistan Are u saying from self experience or hearsay? how can it be from exprience, na pure hear say. wetin man wan find go Afganistan. me no be US Marine now Posted: at 5-09-2008 08:33 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saintty at 8-09-2008 05:51 PM (16 years ago) (m) Why l no go wan know? See Question
Continue to ponk nose na here u go stay and the thing go happen for your back and even face self Posted: at 8-09-2008 05:51 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Kennee at 8-09-2008 08:13 PM (16 years ago) (m) Why l no go wan know? See Question
Continue to ponk nose na here u go stay and the thing go happen for your back and even face self OK oo, l dey watch
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 8-09-2008 08:13 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
do not skin dive, always protect urself.. if not, abstain Posted: at 9-09-2008 12:38 AM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saintty at 9-09-2008 08:41 AM (16 years ago) (m) do not skin dive, always protect urself.. if not, abstain
Good advice man, but if in a haste Posted: at 9-09-2008 08:41 AM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
mazi at 9-09-2008 04:30 PM (16 years ago) (m) i hv told u guys...there's nothing like hiv/aids....it's extremely acute malaria....wen it has eaten up ur system and break down all ur immune system. Posted: at 9-09-2008 04:30 PM (16 years ago) | Hero | |
Reply |
SAmyrocko at 9-09-2008 04:47 PM (16 years ago) (m) Hmmmm. Acute indeed..  No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 9-09-2008 04:47 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Saintty at 9-09-2008 05:09 PM (16 years ago) (m) Hmmmm. Acute indeed..  No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you. You too dey fear fear Posted: at 9-09-2008 05:09 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Hmmmm. Acute indeed..  No use umbrella go play like dat.. nd see wat'll happen to you. You too dey fear fear how he no go fear ...  abi u no dey fear too Posted: at 9-09-2008 06:01 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 9-09-2008 06:04 PM (16 years ago) (m) Abeg help me ask them ooo. me my life dey sweet me oo.
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 9-09-2008 06:04 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Saintty at 9-09-2008 06:06 PM (16 years ago) (m) @Philo Ok naim be the latest wey u won dey side against me Posted: at 9-09-2008 06:06 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@Philo Ok naim be the latest wey u won dey side against me sorry na im just spoken the truth Posted: at 9-09-2008 06:10 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Saintty at 9-09-2008 06:11 PM (16 years ago) (m) @ Philo that is a good one from u, that is my lady Posted: at 9-09-2008 06:11 PM (16 years ago) | Upcoming | |
Reply |
@ Philo that is a good one from u, that is my lady
Posted: at 9-09-2008 06:13 PM (16 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 9-09-2008 06:16 PM (16 years ago) (m) @Philo Ok naim be the latest wey u won dey side against me
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 9-09-2008 06:16 PM (16 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Saintty at 9-09-2008 06:21 PM (16 years ago) (m) Reply |
mazi at 12-09-2008 10:25 AM (16 years ago) (m) if na man tell u dat....u 4 take mouth finish am....see am now...instead u dey praise am....woman wrapper. Posted: at 12-09-2008 10:25 AM (16 years ago) | Hero | |
Reply |