Peter Okoye watched the Chelsea Vs Manchester United match live at Stramford bridge in London yesterday February 7th. After the match, he met and took pictures with some of the players like Ruben Loftus-Cheek, Nemanja Matic, Thibaut Courtois, Baba Abdul Rahman, Bertrand Traore, Oscar Emboaba, Eden Micheal Hazard, Mikel Obi and Diego Costa.
I scour the world wide web to bring you interesting stories from around the globe. bayonel3@gmailcom
Posted: at 8-02-2016 11:14 AM (9 years ago) | Addicted Hero
Classicmayor at 8-02-2016 11:17 AM (9 years ago) (m)
Good for him
Posted: at 8-02-2016 11:17 AM (9 years ago) | Newbie
BournIdentity at 8-02-2016 12:58 PM (9 years ago) (m)
Quote from: Ibraheem Olalekan on 8-02-2016 11:51 AM
Igbo boy
move on
E just b like person wey dey tell me say salt dey 4 Bar beach, we tell u say we no no abi na sugar dey inside am b4? Or u dey try tell us say na liquid dey inside calabash, no na sand sand dey inside. Abi u dey tell us say na Red sea wey Israelites cross, no na black sea dem cross. If u no no wetin u go talk dis momo just shutap go sale bread make u popular too as Igbo boy wey dey move on
Posted: at 8-02-2016 12:58 PM (9 years ago) | Addicted Hero
nwaafoigbo at 8-02-2016 01:44 PM (9 years ago) (m)
Quote from: Bourn Identity on 8-02-2016 12:58 PM
E just b like person wey dey tell me say salt dey 4 Bar beach, we tell u say we no no abi na sugar dey inside am b4? Or u dey try tell us say na liquid dey inside calabash, no na sand sand dey inside. Abi u dey tell us say na Red sea wey Israelites cross, no na black sea dem cross. If u no no wetin u go talk dis momo just shutap go sale bread make u popular too as Igbo boy wey dey move on
u we die hateing igbo people all hail biafra
Posted: at 8-02-2016 01:44 PM (9 years ago) | Upcoming
BournIdentity at 8-02-2016 02:31 PM (9 years ago) (m)
Quote from: christian eze on 8-02-2016 01:44 PM
u we die hateing igbo people all hail biafra
Na wetin my yarn got to do with 8in Igbo nw? Simple ideology ur dead moronic brain no fit cari yam. Use truck dey hawk bread, ur name go enter naijapals front news I swear. Biaframadness don turn u 2 imbecile
Posted: at 8-02-2016 02:31 PM (9 years ago) | Addicted Hero