Top 10 Ways To Charm A Woman (Page 2)

Date: 19-01-2010 12:27 pm (14 years ago) | Author: Teeco Designer
1 [2] 3 4 5
- teeco at 19-01-2010 01:23 PM (14 years ago)
(m)
Chei I go delete am

Posted: at 19-01-2010 01:23 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:24 PM (14 years ago)
(f)
hahahahahhahaha

Posted: at 19-01-2010 01:24 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:25 PM (14 years ago)
(m)
Akpan Wetin do the wish?

Teeco. Ur power reach this side?

Posted: at 19-01-2010 01:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:25 PM (14 years ago)
(f)
nothin now i just peep am

Posted: at 19-01-2010 01:25 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 01:28 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:25 PM
Akpan Wetin do the wish?

Teeco. Ur power reach this side?

weytin you know  Grin Grin Grin If i tell you sey I be General you go dey yan Dust  Grin

Posted: at 19-01-2010 01:28 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:29 PM (14 years ago)
(m)
Delete this post now make i see

Posted: at 19-01-2010 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:29 PM (14 years ago)
(f)
Haba

Posted: at 19-01-2010 01:29 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 01:32 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:29 PM
Delete this post now make i see

No why I go Delete am?

Posted: at 19-01-2010 01:32 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:34 PM (14 years ago)
(m)
I mean my comment. If u knw say u be general, delete am.

Posted: at 19-01-2010 01:34 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 01:37 PM (14 years ago)
(m)
No I dont want you to believe Grin

Posted: at 19-01-2010 01:37 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- dirtykid at 19-01-2010 01:38 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:16 PM
Dirtykid more phyuk to your dick..

Cheii  Shocked Shocked The wish too much oo but i go manage am, send all across  Cheesy Cheesy


Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:25 PM
nothin now i just peep am

hmm.. U come peep my wishes. when i dey try managa am.


Quote from: teeco on 19-01-2010 01:23 PM
Chei I go delete am

Abeg i go share my wish with u.. no just try delete that nice stuff. U fit come i go give u all my wishes sef. Grin Grin

Posted: at 19-01-2010 01:38 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:39 PM (14 years ago)
(m)
U dey craze.
There is only one general apart from Dguy.

Posted: at 19-01-2010 01:39 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- teeco at 19-01-2010 01:41 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: dirtykid on 19-01-2010 01:38 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:16 PM
Dirtykid more phyuk to your dick..

Cheii  Shocked Shocked The wish too much oo but i go manage am, send all across  Cheesy Cheesy


Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:25 PM
nothin now i just peep am

hmm.. U come peep my wishes. when i dey try managa am.


Quote from: teeco on 19-01-2010 01:23 PM
Chei I go delete am

Abeg i go share my wish with u.. no just try delete that nice stuff. U fit come i go give u all my wishes sef. Grin Grin

ok No wahala

Posted: at 19-01-2010 01:41 PM (14 years ago) | Addicted Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:43 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 19-01-2010 01:38 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:16 PM
Dirtykid more phyuk to your dick..

Cheii  Shocked Shocked The wish too much oo but i go manage am, send all across  Cheesy Cheesy


Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:25 PM
nothin now i just peep am

hmm.. U come peep my wishes. when i dey try managa am.


Quote from: teeco on 19-01-2010 01:23 PM
Chei I go delete am

Abeg i go share my wish with u.. no just try delete that nice stuff. U fit come i go give u all my wishes sef. Grin Grin
I go cut ya 3, leg o Grin Grin Grin Grin

Posted: at 19-01-2010 01:43 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:45 PM (14 years ago)
(m)
Grin Grin
Teeco. U hear wetin i talk so? U no fit

Posted: at 19-01-2010 01:45 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:52 PM (14 years ago)
(f)
he is a moderator

Posted: at 19-01-2010 01:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- dirtykid at 19-01-2010 01:52 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:43 PM
Quote from: dirtykid on 19-01-2010 01:38 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:16 PM
Dirtykid more phyuk to your dick..

Cheii  Shocked Shocked The wish too much oo but i go manage am, send all across  Cheesy Cheesy


Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:25 PM
nothin now i just peep am

hmm.. U come peep my wishes. when i dey try managa am.


Quote from: teeco on 19-01-2010 01:23 PM
Chei I go delete am

Abeg i go share my wish with u.. no just try delete that nice stuff. U fit come i go give u all my wishes sef. Grin Grin
I go cut ya 3, leg o Grin Grin Grin Grin

Abeg oo, no cut am, the leg still get so many miles to walk.. the thing never set on journey yet.  Grin Grin

Posted: at 19-01-2010 01:52 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:54 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: dirtykid on 19-01-2010 01:52 PM
Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:43 PM
Quote from: dirtykid on 19-01-2010 01:38 PM
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:16 PM
Dirtykid more phyuk to your dick..

Cheii  Shocked Shocked The wish too much oo but i go manage am, send all across  Cheesy Cheesy


Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:25 PM
nothin now i just peep am

hmm.. U come peep my wishes. when i dey try managa am.


Quote from: teeco on 19-01-2010 01:23 PM
Chei I go delete am

Abeg i go share my wish with u.. no just try delete that nice stuff. U fit come i go give u all my wishes sef. Grin Grin
I go cut ya 3, leg o Grin Grin Grin Grin

Abeg oo, no cut am, the leg still get so many miles to walk.. the thing never set on journey yet.  Grin Grin
hahah ok lemme leave it for u Grin ;Dgive am better trainin Grin

Posted: at 19-01-2010 01:54 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- just2sexy at 19-01-2010 01:58 PM (14 years ago)
(m)
Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:52 PM
he is a moderator

i am a moderator too and we were appointed almost the same day..

Posted: at 19-01-2010 01:58 PM (14 years ago) | Hero
Reply
- Akpan01 at 19-01-2010 01:59 PM (14 years ago)
(f)
Quote from: just2sexy on 19-01-2010 01:58 PM
Quote from: Akpan01 on 19-01-2010 01:52 PM
he is a moderator

i am a moderator too and we were appointed almost the same day..
great so lemme get some question about IP addresses Grin Grin Grin m really seriouse..i like to know 2 person own cause i think dem 1 person

Posted: at 19-01-2010 01:59 PM (14 years ago) | Hero
Reply
1 [2] 3 4 5