Producer Replies Critics Slamming Him For Producing Epic Movie With Half-Naked Girls (Page 3)

Date: 23-03-2016 3:32 pm (9 years ago) | Author: CLARA JANCITA
1 2 [3]
- Oworen25 at 24-03-2016 11:21 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Nnadozie  link=topic=286698.msg4759172#msg4759172 date=1458752283
Trying to justify your action abi. No problem those cheap ladies.

Haha you get mouth
Posted: at 24-03-2016 11:21 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:22 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: rukky paul urhobodoro on 23-03-2016 05:07 PM
MAKE DIS PRODUCER TAKE HIM TIME WELL WELL HE WAN EVEN SHOW US THINGS COME DEY SHOW US D DEAD AMONG D LIVING ABEG NEXT TIME WHO KNOW D PRODUCER MAKE THEM TELL AM SAY WE WAN SEE LIVING STANDING THINGS NOT DEAD SLEEPING THINGS OR ELSE HIM GO KNOW SAY PERSON WEY NO WELL ANOTHER PERSON WEY WELL COME DEY TAKE TABLET FOR PERSON WEY NO WELL NA WHO NO COME WELL يراقب الله !!!

Nothing much there
Posted: at 24-03-2016 11:22 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:22 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on 23-03-2016 04:53 PM
Ama peace ambassador.
Whats wrng wif both of u ?


They really need you
Posted: at 24-03-2016 11:22 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:23 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 04:22 PM
U b rat for my side,,, add more yeye to ur madness bcos u no qualify at all. U still dey carry feeding bottle n food flask waka as old as u b.. Go suck ur mama br3st come back

I see the same
Posted: at 24-03-2016 11:23 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:23 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 23-03-2016 04:16 PM

shut up!! u this bloody idiot sell out!! your own culture no do u.. na so so oyinbo life u won enter  IF I CATCH U

Please take it easy
Posted: at 24-03-2016 11:23 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:27 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: okata matthew on 23-03-2016 04:16 PM
KPANKAN!!!!! SUMBODY SHUD TEL DAT STUPID MAN ND DOSE STUPID ACTRESS ND ACTORS TO GERRRRRROUTT OF HERRRE.

Do as he says
Posted: at 24-03-2016 11:27 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:27 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: ebong willy makuma on 23-03-2016 04:10 PM
Nice but pix, but That prick own no follow.

At all my friend
Posted: at 24-03-2016 11:27 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:28 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 04:05 PM
U come carry S/Africa picture give us talk say na ur ancestors b DAT... Ur mumu no get measurement at all... Idiot

How you take know
Posted: at 24-03-2016 11:28 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:28 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: onyedika benson on 23-03-2016 03:56 PM
bla bla bla, if u mrrd u cn allow ur wife to act epic movie, leave the young gurlz alone

Loud and clear
Posted: at 24-03-2016 11:28 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- Oworen25 at 24-03-2016 11:30 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 23-03-2016 03:47 PM
no mind the killjoy hater!! let them keep living in denial like oyinbo...  anyway good job and keep it up

Accept it that way
Posted: at 24-03-2016 11:30 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- okuboye at 24-03-2016 12:02 PM (9 years ago)
(m)
i dont see reason why we talk about this guy and his movie
Posted: at 24-03-2016 12:02 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Floxitext at 24-03-2016 03:50 PM (9 years ago)
(f)
All for money.. Nawah oo
Posted: at 24-03-2016 03:50 PM (9 years ago) | Upcoming
Reply
- eric2000 at 24-03-2016 04:09 PM (9 years ago)
(m)
cant wait to see this movie..at least I am not a hypocrite like a lot of people here who talk from both sides of their mouth
Posted: at 24-03-2016 04:09 PM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 27-03-2016 11:50 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 03:43 PM
I begi,,, pass me d lighter... am ma got no time for rubbish!!! Pride no dey for Africa again.
Them for tell us say,,, dey won release latest naija porno,, no b to carry Nollywood hide under their tear tear umbrella
hmmmmmmmm.... You have talk ham finish... They really need to be careful
Posted: at 27-03-2016 11:50 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 27-03-2016 11:51 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: mr gogo on 23-03-2016 03:47 PM
no mind the killjoy hater!! let them keep living in denial like oyinbo...  anyway good job and keep it up
abi ooooooo... Don't mind them... Na yeye they worry them... Lolssss
Posted: at 27-03-2016 11:51 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- samdove28 at 27-03-2016 11:52 AM (9 years ago)
(m)
Quote from: Bourne Identity on 23-03-2016 03:51 PM
The moron dey very sick,, , shameless oyinbo never start to dey award porn stars for Grammy na here say dis 1 get d biggest br3st or dat 1 get d longest pr**k,, a whole naija e dey talk say e go happen.. Make thunder fire scatter dat him devil yansh
E for kukuma tell us say naija porn we go accept,,, idiot
idiot,.... Na you go see moron wey sick... You self no sick.... You really get malaria for your head....
Posted: at 27-03-2016 11:52 AM (9 years ago) | Gistmaniac
Reply
- raynebee at 29-03-2016 06:23 AM (9 years ago)
(f)
abegi...wat z not good z not good
Posted: at 29-03-2016 06:23 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 30-03-2016 05:39 PM (9 years ago)
(f)
na wa
Posted: at 30-03-2016 05:39 PM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 31-03-2016 02:36 AM (9 years ago)
(f)
uhmmmm!
Posted: at 31-03-2016 02:36 AM (9 years ago) | Hero
Reply
- raynebee at 31-03-2016 12:29 PM (9 years ago)
(f)
choiiii
Posted: at 31-03-2016 12:29 PM (9 years ago) | Hero
Reply
1 2 [3]

Featured Discussions