I don't know oh
Posted: at | |
Quote from: collins okechukwu sunday on 24-03-2016 08:17 PM My own is, who come dey video this scene I don't know oh
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-03-2016 08:10 PM I just wan ask dat question make e no be say i don dey go deaf.. So chinko sef dey speak pidgin na im be say e don tay for naija...Nice one.. Na naija woman
| |||||
Quote from: Emma Uchenna on 24-03-2016 07:49 PM hahahaha yes oooh yoruba women no dey carry last ooh especially ijebu women... You talk am
| |||||
Quote from: Joseph John on 24-03-2016 07:35 PM You be mumu, Na so your mama Lousy Sef, He goat.... Don't call the mum
| |||||
Quote from: Bola Ayodele on 24-03-2016 07:15 PM Yoruba people are idiots and very Loud anywhere they are found Not all of them please
| |||||
Quote from: reaper on 24-03-2016 07:00 PM Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody You are right
| |||||
Quote from: victor eddy on 24-03-2016 06:26 PM THATS TO TELL U NAIJA NO DEY CARRY LAST I tell you
| |||||
Quote from: reaper on 24-03-2016 07:00 PM Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody Hahahahahahahahahahaha...... E be like you sef sabi speak YORUBA ooo... Nice one, got me laughing here like CRAZY....!!!
| |||||
Quote from: Bola Ayodele on 24-03-2016 07:15 PM Yoruba people are idiots and very Loud anywhere they are found ANOTHER MONKEY ON THE LOOSE.... And to think you have a YORUBA name... I'm sorry for your LINEAGE...
| |||||
the woman is fighting for her wright, Chinese people always want to intimidate blacks expecially we Nigerian they forgot that they re not white , weldone sister I support u to the last no matter what the case is Reply
| |||||
omor see these people o, na plane una dey o. Reply
| |||||
Quote from: ken obi on 25-03-2016 06:45 AM I am igbo you way insult yoruba ppl na u b d biggest fool. you don't insult people tribe just like that you rather keep mute than to display illiteracy here on social plat form the chinco you are defending do you know they do worst than that to our in there country. tell am o
| |||||
She stand for her right by d way who do they think they're cos they're white does not give them the right to be intimidating blacks everywhere yeye Chinese people naija people don't take nonsense from any baggar .. Reply
| |||||
dullness is Born Reply
| |||||
we go sha show ourself evrywer..naijaaa Reply
| |||||
Quote from: Ubong Etuk on 24-03-2016 04:53 PM she was just defending herself because those people were trying to shout her down. or would you rather she sits back and swallow whatever is thrown at her? hmmmmmmm.... Na true you talk jare.... You really right jare....
| |||||
Quote from: mr gogo on 24-03-2016 04:56 PM na that stupid chinko pushed the woman first na, Nice one yoruba woman swear for them well well hmmmmmmmm.... Na so now... Yoruba no they tak nonsense for anything.... I really like that.
| |||||
Quote from: Bob Kendo on 24-03-2016 05:41 PM 9ja no dey carry last na so jare.... Naija no they carry last ooooooo.... I just they imagine ham.... ![]() ![]()
| |||||
naija ooo Reply
| |||||
Quote from: reaper on 24-03-2016 07:00 PM Haha haha, see that chinko.guy dey knack pidgin like aboki.. e be like say the guy Don stay naija.wella. If yoruba.dey hella.never put their language na im be say no be God get heaven. Ti wo ba bi e da. Iya.nla iya anybody hmmmmmmmmm.... You they funny... Na true. You talk. Jare....
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo
AMVCA 2025: Seven Doors & Lisabi: The Uprising Light Up Nollywood’s Biggest Night (Full Winners