Ask them for me please
Posted: at | |
Quote from: sam dove on 24-03-2016 11:21 PM I want to ask... Na who wan spend the money... Those parent or relative of those people that loss there life or our government... Becz me dnt understd ooooo.. Ask them for me please
| |||||
Quote from: sam dove on 24-03-2016 11:19 PM don't mind those yeye judge we get in this country jare... I dnt knw why den give him bail self.. Na him kill those people
| |||||
Quote from: sandra Asemota on 24-03-2016 09:40 PM Ok I'm passing by Where you dey go everyday
| |||||
Quote from: mr gogo on 24-03-2016 08:55 PM ok na justice never serve yet!!!!! Bad one from them
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-03-2016 07:57 PM Seizing dere passports no mean say dem no fit escape infact e go sneak out of d county na today dem don dey escape...? Him no dey go anywhere
| |||||
Quote from: DR.kison on 24-03-2016 08:21 PM ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() ![]() Ok headmaster
| |||||
nonsense set of people, na God catch una Reply
| |||||
Wetin dem wan do for the deceased families. Reply
| |||||
whatever Reply
| |||||
Torrr...I hear Reply
| |||||
Who recognized who? Him or the court? Only in naija Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-03-2016 07:57 PM Seizing dere passports no mean say dem no fit escape infact e go sneak out of d county hmmmmmmm.......... Na true you talk jare... I reallydont knw why this. Country. Be like this na today dem don dey escape...?
| |||||
Quote from: mr gogo on 24-03-2016 08:55 PM ok na justice never serve yet!!!!! hmmmmmm.....abi ooooooo,make we they lookthem....
| |||||
Quote from: victor eddy on 24-03-2016 11:46 PM SO SELF RECOGNITION NO REACH IBINABO SIDE hmmmmmmm.... Abi ooooooo.... Nobodyabove law...
| |||||
Quote from: sam dove on 26-03-2016 08:45 PM hmmmmmmm.......... Na true you talk jare... I reallydont knw why this. Country. Be like this Shut up hw u take no
| |||||
ok ooo Reply
| |||||
Quote from: dickieponga on 24-03-2016 07:57 PM Seizing dere passports no mean say dem no fit escape infact e go sneak out of d county hmmmmmmmmm.... Na so oooo jare.... I don't knw why all these people thy do like this.... Na only God fit help person in this country na today dem don dey escape...?
| |||||
Quote from: mr gogo on 24-03-2016 08:55 PM ok na justice never serve yet!!!!! hmmmmmmmmmm... Are you sure of what you are saying... I don't knw what you are talking about oooooo... Well God save person jare
| |||||
Quote from: victor eddy on 24-03-2016 11:46 PM SO SELF RECOGNITION NO REACH IBINABO SIDE hahahahahah.....are you sure of what you are saying... Hmmmm.... That ibiano really need to be careful....
| |||||
not bad Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo