So dem dey use pampers take shave bear bear, na wah for u oo...
lol una funny o Posted: at 27-03-2016 05:50 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Wetin dey d pikin eye. Dis Wiz kid matter tire me
he never start Posted: at 27-03-2016 05:51 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) (m) Your baby too cute and handsome my brother I pray that God should protect your child for you Posted: at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) (m) yori yori pinkin how are you....
What does it mean Posted: at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) (m) Handsome lil boy
I tell you Posted: at 28-03-2016 06:57 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 06:58 AM (9 years ago) (m) Wetin dey d pikin eye. Dis Wiz kid matter tire me
Go and sleep Posted: at 28-03-2016 06:58 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 06:59 AM (9 years ago) (m) So dem dey use pampers take shave bear bear, na wah for u oo...
Which kind mouth be that Posted: at 28-03-2016 06:59 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:00 AM (9 years ago) (m) I just dey observe
Then say something Posted: at 28-03-2016 07:00 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:02 AM (9 years ago) (m) U want to earn extra income business opportunity awaits you. To be a part of this opportunity come to 16 akinremi street, Ikeja from Monday till Friday. Referral Abraham 08130405941
Posted: at 28-03-2016 07:02 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:04 AM (9 years ago) (m) U want to earn extra income business opportunity awaits you. To be a part of this opportunity come to 16 akinremi street, Ikeja from Monday till Friday. Referral Abraham 08130405941
Four one nine full here Posted: at 28-03-2016 07:04 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:05 AM (9 years ago) (m) Dirty mother she no even wash the poor baby face... all they know if how to take pictures
Bad mouth Posted: at 28-03-2016 07:05 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
Oworen25 at 28-03-2016 07:06 AM (9 years ago) (m) See this son of a nagging father nd stripper of a mother, you better no follow their foot step o.
No be lie oooh Posted: at 28-03-2016 07:06 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 28-03-2016 10:32 AM (9 years ago) (f) awnn....so cute Posted: at 28-03-2016 10:32 AM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
kaysieluv at 28-03-2016 11:13 AM (9 years ago) (f) hahahahaha can't stop laughing at peoples comment......cute lil man indeed Posted: at 28-03-2016 11:13 AM (9 years ago) | Newbie | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 12:28 PM (9 years ago) (m) Fine Boy.. Just like yo Papa.. But don't follow his Nacking footsteps and Be Careful.. Very Careful.. Very Very Careful.. Extremely CAREFULLLLLLLLLLLL
lolsssss.... You have talk ha€m finish jare.... This one no go follow him papa leg jare Posted: at 28-03-2016 12:28 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 12:29 PM (9 years ago) (m) Dirty mother she no even wash the poor baby face... all they know if how to take pictures
hmmmmmmmmmm.... Na you talk ham ooooooo... Who tell you say the babe poor.... Posted: at 28-03-2016 12:29 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
samdove28 at 28-03-2016 12:30 PM (9 years ago) (m) See this son of a nagging father nd stripper of a mother, you better no follow their foot step o.
hmmmmmmmmm.... I don't think he will follow thwm.... This one will be different Posted: at 28-03-2016 12:30 PM (9 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 04:32 PM (9 years ago) (f) the little one is cute Posted: at 30-03-2016 04:32 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |
raynebee at 30-03-2016 11:36 PM (9 years ago) (f) dey luk alike Posted: at 30-03-2016 11:36 PM (9 years ago) | Hero | |
Reply |