Lunatic Fringe, you need to go back to Elementary school See dis otumokpo otondo wey dey call person Lunatic Fringe,,,, me no no y dem still dey use rope tie u for neck, like he-goat ready to be slaughter whl ur mate dey wash windscreen,, u na agbepo u become....,, na who go notice u,,,,,? maybe na dat yawa pikin abi na kabukabu. Moronic moron,,, see your forehead like where aeroplane wan take land.,, idiot Posted: at 16-05-2016 10:21 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Oworen25 at 16-05-2016 11:14 PM (8 years ago) (m) This person dey vex pass me Posted: at 16-05-2016 11:14 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Yawa goes on Posted: at 16-05-2016 11:38 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
mia4321 at 17-05-2016 12:26 AM (8 years ago) (f) oh I see! Posted: at 17-05-2016 12:26 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Oworen25 at 17-05-2016 05:04 AM (8 years ago) (m) Make we look well, I this man na bishop? Posted: at 17-05-2016 05:04 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
botlex at 17-05-2016 08:04 AM (8 years ago) (m) Nice one Bishop Posted: at 17-05-2016 08:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
giftmurphy at 17-05-2016 08:51 AM (8 years ago) (f) Lunatic Fringe, you need to go back to Elementary school.
Posted: at 17-05-2016 08:51 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Segzy_G at 17-05-2016 09:03 AM (8 years ago) (m) Noted Posted: at 17-05-2016 09:03 AM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
chyabu at 17-05-2016 02:14 PM (8 years ago) (f) he may not be a Bishop someone can just put it on Posted: at 17-05-2016 02:14 PM (8 years ago) | Newbie | |
Reply |
kachasi at 17-05-2016 02:17 PM (8 years ago) (m) i see Posted: at 17-05-2016 02:17 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
spekay at 17-05-2016 04:49 PM (8 years ago) (m) That man should go sidon
" If its not for love - its for nothing " [/size] Posted: at 17-05-2016 04:49 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
kachasi at 17-05-2016 05:20 PM (8 years ago) (m) this bishop still. nobody wants to join not even his wife Posted: at 17-05-2016 05:20 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 17-05-2016 11:12 PM (8 years ago) (m) Lolss.... very funny, only in naija. life goes one jare. Posted: at 17-05-2016 11:12 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Na so u take c am? Posted: at 17-05-2016 11:16 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
raynebee at 18-05-2016 10:01 PM (8 years ago) (f) okay u try Posted: at 18-05-2016 10:01 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
When yawa dey everywhere I go, na so na. Posted: at 19-05-2016 09:01 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |