brightossy at 3-02-2010 12:45 PM (15 years ago) (m) poster i guess that's the simple way of telling u to settle down so is up to u to decide
can u settle with me? hmmm...is dis an open proposal? Public proposal. Posted: at 3-02-2010 12:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Speach is silver, silence is Gold! Posted: at 3-02-2010 01:01 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
macgreat at 3-02-2010 01:17 PM (15 years ago) (m) plug and play
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 3-02-2010 01:17 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
xter at 3-02-2010 01:39 PM (15 years ago) (m) simple and free pusscee.....just enter the place and start acting like a mad man to the gal.....nobody will tell her to run
Here comes d Great King Xtervaganza  Posted: at 3-02-2010 01:39 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 3-02-2010 02:44 PM (15 years ago) (m) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless Posted: at 3-02-2010 02:44 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Sheenor at 3-02-2010 02:47 PM (15 years ago) (m) poster u funie jor!
I hav jst 3 things to teach: simplicity, patience, compassion. These three are yourgreatest treasure Posted: at 3-02-2010 02:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
adedupcy at 3-02-2010 03:02 PM (15 years ago) (f) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Posted: at 3-02-2010 03:02 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
SAmyrocko at 3-02-2010 03:30 PM (15 years ago) (m) poster i guess that's the simple way of telling u to settle down so is up to u to decide
can u settle with me? hmmm...is dis an open proposal?
Life is one big road with lots of signs, so when you are riding through th Posted: at 3-02-2010 03:30 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 3-02-2010 03:39 PM (15 years ago) (m) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Tell me ur status first. U wowo or u fine? Posted: at 3-02-2010 03:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 3-02-2010 03:48 PM (15 years ago) (m) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol E get wetin make me dey talk about it. We need 2 change our environment. I wonder how man go wowo go marry wowo. Then tell me wetin they go born. Na xperience i talk. Posted: at 3-02-2010 03:48 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Raybigboy at 3-02-2010 03:50 PM (15 years ago) (m) MEN, SEE ADVICE......UNA NOR GET PITY AT ALL.... Posted: at 3-02-2010 03:50 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Raybigboy at 3-02-2010 04:16 PM (15 years ago) (m) MEN, SEE ADVICE......UNA NOR GET PITY AT ALL.... Posted: at 3-02-2010 04:16 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
adedupcy at 3-02-2010 04:28 PM (15 years ago) (f) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol E get wetin make me dey talk about it. We need 2 change our environment. I wonder how man go wowo go marry wowo. Then tell me wetin they go born. Na xperience i talk. well hv seen 2 wowo dat married each other u need 2 see dere children dey r damn cute,nd let me tell u no body wowo,beauty is in d eye of d beholder Posted: at 3-02-2010 04:28 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adedupcy at 3-02-2010 04:33 PM (15 years ago) (f) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Tell me ur status first. U wowo or u fine? anwser me first u wowo or fine?cos i did asked u first Posted: at 3-02-2010 04:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 3-02-2010 04:41 PM (15 years ago) (m) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Tell me ur status first. U wowo or u fine? anwser me first u wowo or fine?cos i did asked u first I wowo small. How bout u? Posted: at 3-02-2010 04:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
adedupcy at 3-02-2010 04:50 PM (15 years ago) (f) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Tell me ur status first. U wowo or u fine? anwser me first u wowo or fine?cos i did asked u first I wowo small. How bout u? same! Posted: at 3-02-2010 04:50 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 3-02-2010 04:56 PM (15 years ago) (m) Firstly, how de babe be? If she sweet, why not? But if she wowo... that type wey dem dey tell you sey she get inner beauty!! Just tell them... No thanks!
Na evn wowo i need so dat i go dey spendless and worryless u and dis ur wowo u sure say u 2 no wowo,lol Tell me ur status first. U wowo or u fine? anwser me first u wowo or fine?cos i did asked u first I wowo small. How bout u? same! is it manageable, as in, can we manage ourselves considering our product in future. Posted: at 3-02-2010 04:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 12:05 PM (15 years ago) (m) MEN, SEE ADVICE......UNA NOR GET PITY AT ALL....
Pity who? Posted: at 4-02-2010 12:05 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
rich_ekpo at 4-02-2010 12:50 PM (15 years ago) (m) pray agianst joblessness seriously Posted: at 4-02-2010 12:50 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 12:56 PM (15 years ago) (m) pray agianst joblessness seriously
Identify urself. U resemble person wey dey SANKO. Posted: at 4-02-2010 12:56 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |