macgreat at 4-02-2010 01:01 PM (15 years ago) (m) okay
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 4-02-2010 01:01 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 01:06 PM (15 years ago) (m) okay
Mac, this one u dey talk okay okay 4 evry page u sure sey u really okay? Posted: at 4-02-2010 01:06 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
omatu at 4-02-2010 01:25 PM (15 years ago) (f) I had a good laugh. Posted: at 4-02-2010 01:25 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 01:33 PM (15 years ago) (m) I had a good laugh.
i wan folo u laf, so wetin make u laf? Posted: at 4-02-2010 01:33 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
prince316 at 4-02-2010 01:38 PM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
guy help me tell ur parents say i be ur friend, say make them help me collect another girl number... fine one ooooo no be wowo girl. lol Posted: at 4-02-2010 01:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 02:41 PM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
guy help me tell ur parents say i be ur friend, say make them help me collect another girl number... fine one ooooo no be wowo girl. lol U no get problem. Just send me rcharge card make i use call them. Posted: at 4-02-2010 02:41 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
mennnnn...... ya parent are cariied oooooooo!!!!! dem bi fast guyz OOOOOO!!!!!!!!!!!!. aniwai aluta continua....... Posted: at 4-02-2010 02:47 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
macgreat at 4-02-2010 02:51 PM (15 years ago) (m) okay
Mac, this one u dey talk okay okay 4 evry page u sure sey u really okay? Bored...
My life is BEAUTIFUL! . . don't NEED attentions, Give 'em to those who really NEED 'em. . . No Time Posted: at 4-02-2010 02:51 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
okay
Mac, this one u dey talk okay okay 4 evry page u sure sey u really okay? Bored... abii u need sapele holy water..... Posted: at 4-02-2010 02:56 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
brightossy at 4-02-2010 03:37 PM (15 years ago) (m) okay
Mac, this one u dey talk okay okay 4 evry page u sure sey u really okay? Bored... Oya find glucose drink. Posted: at 4-02-2010 03:37 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
okay
Mac, this one u dey talk okay okay 4 evry page u sure sey u really okay? Bored... Oya find glucose drink. noooo nahhhhhh............. find big stick hit em 4 head........ Posted: at 4-02-2010 03:44 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
sweetnoxy at 5-02-2010 12:54 AM (15 years ago) (f) hmmm...ur parents too much oo! why dem go toast babe for u? u don too old for their house abi dem no lyk d kin babes wey u dey bring back home? i thought all they do is to push a babe into marrying a guy they lyk (who hs proposed to her). this one na recent development oo. big ups to them. well, to answer ur question, it depends on u. do u lyk d babe or not? Posted: at 5-02-2010 12:54 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
Ify4life at 5-02-2010 11:06 AM (15 years ago) (f) are u a baby while we ur parrents arrange bebe of u all u don`t have d right word to say.i think u need help
ify lovly girl is her. Posted: at 5-02-2010 11:06 AM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
prince316 at 5-02-2010 10:46 PM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
guy help me tell ur parents say i be ur friend, say make them help me collect another girl number... fine one ooooo no be wowo girl. lol U no get problem. Just send me rcharge card make i use call them. but i go test the thing b4 i go give ans oooo Posted: at 5-02-2010 10:46 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 5-02-2010 11:07 PM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
l go Ride on na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 5-02-2010 11:07 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
brightossy at 6-02-2010 05:20 AM (15 years ago) (m) hmmm...ur parents too much oo! why dem go toast babe for u? u don too old for their house abi dem no lyk d kin babes wey u dey bring back home? i thought all they do is to push a babe into marrying a guy they lyk (who hs proposed to her). this one na recent development oo. big ups to them. well, to answer ur question, it depends on u. do u lyk d babe or not?
Wea do i start 2 answer u? Well, am d only son. Not too old, not too young to marry. Neva evn seen d very babe cos i dnt stay wit them (my parents) Posted: at 6-02-2010 05:20 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 6-02-2010 05:21 AM (15 years ago) (m) are u a baby while we ur parrents arrange bebe of u all u don`t have d right word to say.i think u need help
Pls hlp me Posted: at 6-02-2010 05:21 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 6-02-2010 05:23 AM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
guy help me tell ur parents say i be ur friend, say make them help me collect another girl number... fine one ooooo no be wowo girl. lol U no get problem. Just send me rcharge card make i use call them. but i go test the thing b4 i go give ans oooo PAY BEFORE SERVICE Posted: at 6-02-2010 05:23 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
brightossy at 6-02-2010 05:24 AM (15 years ago) (m) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
l go Ride on na  Ehh? Posted: at 6-02-2010 05:24 AM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
myragonza at 6-02-2010 01:20 PM (15 years ago) (f) They succeeded in collecting her number and asked me 2 continue from where they stopped. If na you wetin u go do?
if u are unattached,carry on nah...
Posted: at 6-02-2010 01:20 PM (15 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |