dareper at 1-07-2016 05:24 PM (8 years ago) (m) Hahaha, see demo. Posted: at 1-07-2016 05:24 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
everytin na problem why removin d fake Governor
See your people.. Posted: at 1-07-2016 05:36 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
kison at 1-07-2016 07:03 PM (8 years ago) (m) SOMEBODY WILL STILL FOOLISHLY BLAME THIS ON BUHARI…YOU LOONY…Y'ALL BETTER BE careful, be very very careful, CAREFULLLLLLLLLLLLLLLL………………………………. Posted: at 1-07-2016 07:03 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
Toks-E at 1-07-2016 09:11 PM (8 years ago) (m) The person wey swear for abia people and their government no try at all Ah ah, since 1999 dem don suffer tire
2.0. Posted: at 1-07-2016 09:11 PM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Novic at 1-07-2016 09:29 PM (8 years ago) (m) Chai.... See wetin poverty turn this country to, see people rubbish's themselves in the name of money. Posted: at 1-07-2016 09:29 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
zoe61 at 1-07-2016 09:53 PM (8 years ago) (f) they are too fake it looks like they are laughing than crying Posted: at 1-07-2016 09:53 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
willyking at 1-07-2016 10:51 PM (8 years ago) (m) Hoo noo.... Posted: at 1-07-2016 10:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Why everywhere I go na yawa dey Posted: at 2-07-2016 02:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
See yawa everywhere Posted: at 2-07-2016 02:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Yawa goes on Posted: at 2-07-2016 02:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Their matter dey very serious Posted: at 2-07-2016 05:21 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
I just dey observe Posted: at 2-07-2016 05:22 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
dleg at 2-07-2016 05:41 AM (8 years ago) (m) They support bad things and also complain of hunger and bad government. Rather than to look into the matter critically if he worth being their governor. How can people get their right and good government when they follow blindly and allow them to be deceived with N1000 Posted: at 2-07-2016 05:41 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennycynth at 2-07-2016 06:04 AM (8 years ago) (f) lol Posted: at 2-07-2016 06:04 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
CHRISETTE at 2-07-2016 07:02 AM (8 years ago) (f) Lmao! The women the crylaugh Posted: at 2-07-2016 07:02 AM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
scottchris at 2-07-2016 10:39 AM (8 years ago) (m) 100k will solve all there prblm..... Just giv dem 100k nd tell dem to go home.... Na run dem go run go home
GOD BLESS NIGERIA!!! Posted: at 2-07-2016 10:39 AM (8 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Novic at 4-07-2016 07:44 PM (8 years ago) (m) Some people really need to be careful... Seriously then really need to be careful.... Well life most goes on sha, I just they waka pass. I will soon waka come again and latterly waka go.... Posted: at 4-07-2016 07:44 PM (8 years ago) | Hero | |
Reply |
EDDYPRINCE at 4-07-2016 11:40 PM (8 years ago) (m) Reply |
Chhaaaiiiiiiii life is a Battle Field and not a Bed of Roses nobsmalltin at all...,,,, I just dey observe! Posted: at 5-07-2016 03:37 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Everywhere I go everywhere I take all I see is yawa, why. Na serious yawa make yawa no cry again, e do. Na so we take c am yawa goes on, yawa don gas Posted: at 5-07-2016 05:20 AM (8 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |