A video secret recording shows a female immigration officer extorting money from Nigerians at the Seme border ..The video posted by Saharareporters shows her requesting for money just because the person was a first time traveller . Watch below
Dis video no be confirmed tin na, u only hear d guy's voice and d woman's voice is not clear. In fact dis allegation is deniable as far as am concern.
When God dey share common sense you go buy cigarette dats y you dey talk like this. You hear person say find me something and you dey yawn say no be confirm. Mehn I bow for your reasoning.
Posted: at 16-07-2016 09:22 AM (8 years ago) | Upcoming
Mandrake007 at 16-07-2016 10:04 AM (8 years ago) (m)
like it's a strange occurrence? this is the normal thing even at the airports,with the police,army,roadsafety,VIO,civil defense and ministries and all over the world not just nigeria.
Posted: at 16-07-2016 10:04 AM (8 years ago) | Upcoming
how much him wan give the woman wey him dey video-tell the whole world, highest 1k, all the money wey hard working keke, okada and motor drivers dey give police everyday nko, watin dem wan call that one sha na extortion or na daily offering abeg make una leave the immigration woman alone, na her work chop she dey, na where man dey hustle man dey chop, no be her side corruption start and no be there e end...
Posted: at 16-07-2016 12:57 PM (8 years ago) | Upcoming