clarajancita at 2-12-2016 03:20 PM (8 years ago) (f)
You won't believe how the story ends:
Post Reply
I am a metro reporter on Gistmania, I have been publishing news materials for over 5 years
Posted: at 2-12-2016 03:20 PM (8 years ago) | Hero
OZIAMA23 at 2-12-2016 03:32 PM (8 years ago) (f)
How I wish say my bf go do am too
Posted: at 2-12-2016 03:32 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply Wazubia at 2-12-2016 03:51 PM (8 years ago) (m)
How I wish say my bf go do am too [/quote Lol, for waten I dey see for ur eyes, u fit tell yr boo to go thief carry u go shopping. Yeye pikin.
Posted: at 2-12-2016 03:51 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply OZIAMA23 at 2-12-2016 04:22 PM (8 years ago) (f)
How I wish say my bf go do am too [/quote Lol, for waten I dey see for ur eyes, u fit tell yr boo to go thief carry u go shopping. Yeye pikin.
na u sabi o
Posted: at 2-12-2016 04:22 PM (8 years ago) | Upcoming
Reply Slimchery at 2-12-2016 04:31 PM (8 years ago) (m)
NAIJA CELEBRITY LIVES, ABI THE GUY WAN JOIN THE CELEBITY FORM WEITIN DEM NOR BE
Posted: at 2-12-2016 04:31 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply gogoman at 2-12-2016 04:48 PM (8 years ago) (m)
How I wish say my bf go do am too
YOU FOR ADD JUJU JOIN!
Posted: at 2-12-2016 04:48 PM (8 years ago) | Grande Master
Reply Trueyarn at 2-12-2016 05:01 PM (8 years ago) (m)
Some boys nah real Mugu,I wonder if the mother carry him belle jump iron gate.
Posted: at 2-12-2016 05:01 PM (8 years ago) | Hero
Reply Trueyarn at 2-12-2016 05:08 PM (8 years ago) (m)
YOU FOR ADD JUJU JOIN! Nah these kind babes dey wash yansh give their guy chop so that he go dey Mumu for them.
Posted: at 2-12-2016 05:08 PM (8 years ago) | Hero
Reply emytex74 at 2-12-2016 05:15 PM (8 years ago) (m)
Any man wey do this kain things na the type wey dey fear to talk to women
if him by mistakenly hole one he no wan make she go him go turn to ode for girl
Posted: at 2-12-2016 05:15 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply diutopep at 2-12-2016 05:58 PM (8 years ago) (f)
Eyaah
He just want to please his babe
That is too bad of you
Posted: at 2-12-2016 05:58 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply diutopep at 2-12-2016 06:02 PM (8 years ago) (f)
You have now PLEASED her and DISPLEASE yourself!
Na Waa For O
Posted: at 2-12-2016 06:02 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply diutopep at 2-12-2016 06:06 PM (8 years ago) (f)
INFACT, YOU ARE COMPLETE MU SQUARED!!!
Posted: at 2-12-2016 06:06 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply kison at 2-12-2016 07:20 PM (8 years ago) (m)
A WISE MAN SPEAKS BECAUSE HE HAS SOMETHING TO SAY, A FOOL SPEAKS BECAUSE HE HAS TO SAY SOMETHING, WELL A WISE MAN ONCE SAID NOTHING…DR KISON…..
Posted: at 2-12-2016 07:20 PM (8 years ago) | Hero
Reply
YOU FOR ADD JUJU JOIN!
hahahahaha I think she's just joking
Posted: at 2-12-2016 07:44 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply kacylee at 2-12-2016 08:01 PM (8 years ago) (f)
U ARE THE ORIGINAL M U M U
I have been reporting for several years now and I am very interested in visual news reportage with strong inclusion of photos and video multimedia.
Posted: at 2-12-2016 08:01 PM (8 years ago) | Addicted Hero
Reply 419BigBoy at 2-12-2016 08:10 PM (8 years ago) (m)
Chai .... dis boy be the biggest
simp in 9ja
Posted: at 2-12-2016 08:10 PM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply schmit at 2-12-2016 09:25 PM (8 years ago) (f)
Madness
Posted: at 2-12-2016 09:25 PM (8 years ago) | Hero
Reply tommy70 at 2-12-2016 10:01 PM (8 years ago) (m)
Reply CHRISETTE at 2-12-2016 11:02 PM (8 years ago) (f)
Idiots tribalistic fool
Posted: at 2-12-2016 11:02 PM (8 years ago) | Hero
Reply Dramaking at 3-12-2016 12:57 AM (8 years ago) (m)
Smh
Posted: at 3-12-2016 12:57 AM (8 years ago) | Gistmaniac
Reply