


2. A stitch in time - Na Obioma work.

3. Birds of the same feather - Na the same mama born dem.

4. One good turn - Na correct power steering be that.

5. A bird in hand - Wetin e wan be again if no be barbeque.

6. Half bread - Is better than buns.

7. Journey of a thousand miles - Ol'boy carry your car dey go



8. He who lives in a glass house - Na im pepper rest

9. The patient dog - Na hunger go kill am.

10. All work and no play - Na banker be dat

11. A rolling stone - Na person push am.

12. Provision Store - Is better than kiosk

13. Nearly cannot kill a bird - but o ga efo ya aji (it can peel it's feathers or give it heart attack, so nearly is still good)

14. Dog no dey follow person wey get belle for nothing - because if e no poo e must vomit!



15. A man who bend down to see another man's anus - is also openning his anus for another man to see
Teeco Designer www.naijaheros.com
Posted: at | |