Bazemaster at 22-04-2010 06:45 PM (15 years ago) (m) how many times.........
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 22-04-2010 06:45 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Which search again when I already don dey here?
how you wan give am this thing wey I don dey beg you since My man leave my hopea23 alone. Posted: at 22-04-2010 07:01 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:03 PM (15 years ago) (m) You no fear my face?
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:03 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Cheii...waiting dey ur face? Posted: at 22-04-2010 07:07 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:12 PM (15 years ago) (m) I be king of kidnappers oo
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:12 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Okie...but nor be everyone u go fit kidnap sha..like me.make u take those your big eyes ball Comot for my hopea body lol. Posted: at 22-04-2010 07:15 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:22 PM (15 years ago) (m) I don fall in love already, and there's nothing you can do.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:22 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Actually,there's something I can do but what makes u think I can't do u nuttying?lol Posted: at 22-04-2010 07:24 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:29 PM (15 years ago) (m) I get money pass you, and I get militants behind me
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:29 PM (15 years ago) (m) I get money pass you, and I get militants behind me
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:29 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Now u scaring me..what up with this ur profile pix? Posted: at 22-04-2010 07:32 PM (15 years ago) | Upcoming | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:39 PM (15 years ago) (m) Thats ma face. I told you u should be sacred.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OB3ICE at 22-04-2010 07:39 PM (15 years ago) (m) Thats ma face. I told you u should be sacred.
Hey, I didnt mean to say that......slip of tongue Posted: at 22-04-2010 07:39 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
i once had a relation that i so much cherish. we shared luv n ideas 2gether, infact it was a great union but she i mean my luv got married not bcs she did nt luv but a mistake somewhere. since den about three yrs nw i hav not gotten her replacement in my life. my pple, i just need a lady with half of her quality n i wil become a happy guy again.
Guy I think you woke up on the wrong side today pls sleep again! Posted: at 22-04-2010 08:01 PM (15 years ago) | Hero | |
Reply |
thanks 4 ur concern if u re serious. Posted: at 22-04-2010 09:59 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
baby do u mind. Posted: at 22-04-2010 10:04 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Which search again when I already don dey here?
how you wan give am this thing wey I don dey beg you since guy u dey jelious? Posted: at 22-04-2010 10:10 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
Poster I be nor view ur pix before
U handsome...do u mind if I submit my application?
this one wey u don abuse me finish come dey apply, i hope u no go brake my hrt wey remain!! Posted: at 22-04-2010 10:13 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
but poster u wud ve just gone straight to ur point
baby do u mine me? Posted: at 22-04-2010 10:14 PM (15 years ago) | Newbie | |
Reply |
baby do u mind.
huh, u already calling some1 baby? found her replacement? you for dey wait na 4 woman to make you a happy man Posted: at 22-04-2010 10:38 PM (15 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |