English Prohibited,Strictly Pidgin!! (Page 5)

Date: 27-04-2010 2:02 am (14 years ago) | Author: Joseph E
1 2 3 4 [5] 6 7
- qunodinga at 11-05-2010 02:14 PM (13 years ago)
(f)
Quote from: Mr-World on 11-05-2010 11:14 AM
Grin Grin Grin Grin Grin me 2 i get duck poutry

wher d poutry dey? 4 yia villa?Huh?Huh? u no tell us say u be farmer......
Posted: at 11-05-2010 02:14 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- blings_is_back at 11-05-2010 03:35 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 10-05-2010 09:22 PM
Quote from: blings_is_back on  8-05-2010 10:57 AM
Quote from: ejibond on 28-04-2010 03:07 AM
Quote from: divineproject on 27-04-2010 03:52 PM
but ejibond, you fail the test yourself ooo, becos you suppose use pidgin for the heading too, abi no be so?
Thank you for that sweet question cos i been they expect that kind question.. the thing be say,i no want any body to say them no undastand the topic b4 dem click am...that na why i use english and i don already pay fine for am.

dem still dey tell u for the one wey u do, u com still dey do anoda one..... no be u talk sey na only pigin u come dey blow english kwa....  na only pigin me i want to dey hear from u oh... or else
Wetin i dey yarn luk like english 4 ur brain??

how e go be 4 my brain, ur own brain get eyes?...... na hot water i go pour u now
Posted: at 11-05-2010 03:35 PM (13 years ago) | Hero
Reply
- kurupt419 at 11-05-2010 05:24 PM (13 years ago)
(m)
i dey come
Posted: at 11-05-2010 05:24 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 12-05-2010 02:31 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: blings_is_back on 11-05-2010 03:35 PM
Quote from: ejibond on 10-05-2010 09:22 PM
Quote from: blings_is_back on  8-05-2010 10:57 AM
Quote from: ejibond on 28-04-2010 03:07 AM
Quote from: divineproject on 27-04-2010 03:52 PM
but ejibond, you fail the test yourself ooo, becos you suppose use pidgin for the heading too, abi no be so?
Thank you for that sweet question cos i been they expect that kind question.. the thing be say,i no want any body to say them no undastand the topic b4 dem click am...that na why i use english and i don already pay fine for am.

dem still dey tell u for the one wey u do, u com still dey do anoda one..... no be u talk sey na only pigin u come dey blow english kwa....  na only pigin me i want to dey hear from u oh... or else
Wetin i dey yarn luk like english 4 ur brain??

how e go be 4 my brain, ur own brain get eyes?...... na hot water i go pour u now
e be like say na ur eye dey interpret message..abi u no know say all d thing wey d eye dey see na brain dey process am and na d brain dey also make us see?? u beta go back to sku.
Posted: at 12-05-2010 02:31 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- kurupt419 at 12-05-2010 02:36 AM (13 years ago)
(m)
.....
Posted: at 12-05-2010 02:36 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 12-05-2010 08:57 AM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 10-05-2010 09:28 PM
Quote from: Bazemaster on 10-05-2010 12:29 PM
You can't see me.......
Na pidgin be dis??


na engidigbo...........lol

Posted: at 12-05-2010 08:57 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 13-05-2010 07:27 AM (13 years ago)
(m)
Ok but na pidgin we need 4 here.
Posted: at 13-05-2010 07:27 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 13-05-2010 12:48 PM (13 years ago)
(m)
Ok, how una dey?

Posted: at 13-05-2010 12:48 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 13-05-2010 01:00 PM (13 years ago)
(m)
we dey fine, how u dey see the country na
Posted: at 13-05-2010 01:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 14-05-2010 10:18 AM (13 years ago)
(m)
d country go soon dey beta  cos dem don catch d runaway thief,ibori
Posted: at 14-05-2010 10:18 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 14-05-2010 10:22 AM (13 years ago)
(m)
Na only him be thief? Wat of IBB wey dey contest?

Posted: at 14-05-2010 10:22 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 14-05-2010 09:00 PM (13 years ago)
(m)
No confirm prove say im be thief althou he dey among..d main person wey dem 4 catch na OBJ
Posted: at 14-05-2010 09:00 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Bazemaster at 14-05-2010 10:46 PM (13 years ago)
(m)
Ok

Posted: at 14-05-2010 10:46 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- ejibond at 16-05-2010 03:44 PM (13 years ago)
(m)
Abeg! if u no get some tin to talk make u just shutup...which one be ok again??
Posted: at 16-05-2010 03:44 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 16-05-2010 11:11 PM (13 years ago)
(m)
Quote from: ejibond on 14-05-2010 10:18 AM
d country go soon dey beta  cos dem don catch d runaway thief,ibori

abi my broda, i want make them dey catch dem one after ther oda...
Posted: at 16-05-2010 11:11 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- prince316 at 17-05-2010 05:28 PM (13 years ago)
(m)
area!!! area!!!area!!! we no dey carry last
Posted: at 17-05-2010 05:28 PM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- solid_solid at 19-05-2010 10:44 AM (13 years ago)
(m)
Ibori don carry last ........
Posted: at 19-05-2010 10:44 AM (13 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mystangel at 19-05-2010 11:06 AM (13 years ago)
(f)
dont get dis

Posted: at 19-05-2010 11:06 AM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- keke405 at 19-05-2010 01:50 PM (13 years ago)
(m)
nna nawao waitin dis one wan tell us sef
Posted: at 19-05-2010 01:50 PM (13 years ago) | Upcoming
Reply
- blings_is_back at 19-05-2010 04:37 PM (13 years ago)
(m)
i go wooz u now
Posted: at 19-05-2010 04:37 PM (13 years ago) | Hero
Reply
1 2 3 4 [5] 6 7