if i turned into a zombie would you kill me? (Page 26)

Date: 14-09-2008 8:00 pm (16 years ago) | Author: Owen
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 53
- keveen at 14-10-2008 10:38 PM (16 years ago)
(m)
make dem settle the quarrel for fight pack

Posted: at 14-10-2008 10:38 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zie85er at 14-10-2008 10:40 PM (16 years ago)
(m)
i no know....dem go come here dey disturb man peace

Posted: at 14-10-2008 10:40 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- keveen at 14-10-2008 10:52 PM (16 years ago)
(m)
na wa

Posted: at 14-10-2008 10:52 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- lonelysnow at 14-10-2008 10:54 PM (16 years ago)
(m)
make all of una go sleep
Posted: at 14-10-2008 10:54 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- zie85er at 14-10-2008 10:58 PM (16 years ago)
(m)
eh!!!...make u com dey do wetin

Posted: at 14-10-2008 10:58 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 14-10-2008 11:47 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: lonelysnow on 14-10-2008 10:54 PM
make all of una go sleep

Na so so ppl wey go go Sleep u dey look for
Abi u dey indirectly dey tell us make we go sleep for your House?Huh?Huh?Huh?

Posted: at 14-10-2008 11:47 PM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osituga at 15-10-2008 12:23 AM (16 years ago)
(m)
lol
Posted: at 15-10-2008 12:23 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- keveen at 15-10-2008 12:24 AM (16 years ago)
(m)
Ositigua... u no go sleep, abi u no get class tommorow?

Posted: at 15-10-2008 12:24 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 15-10-2008 12:34 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: keveen on 15-10-2008 12:24 AM
Ositigua... u no go sleep, abi u no get class tommorow?

U don dey Follow Lonelyman abi?

Posted: at 15-10-2008 12:34 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- keveen at 15-10-2008 12:43 AM (16 years ago)
(m)
No oh... how i go follow Loneylman..


Posted: at 15-10-2008 12:43 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- Kennee at 15-10-2008 12:53 AM (16 years ago)
(m)
hehehe

Posted: at 15-10-2008 12:53 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- osituga at 15-10-2008 01:31 AM (16 years ago)
(m)
 Grin
Posted: at 15-10-2008 01:31 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- zie85er at 15-10-2008 01:33 AM (16 years ago)
(m)
yeye boys

Posted: at 15-10-2008 01:33 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- Kennee at 15-10-2008 01:37 AM (16 years ago)
(m)
Yeye Boys, but our girlfriends like us like dat...

Posted: at 15-10-2008 01:37 AM (16 years ago) | Addicted Hero
Reply
- mazi at 15-10-2008 06:48 AM (16 years ago)
(m)
Quote from: zie85er on 14-10-2008 10:22 PM
announcement:=fight park dey o!!!
fight ke!
wit who?
she no well
na to give am special injection 4 bed.
to cure her desease. Grin
Posted: at 15-10-2008 06:48 AM (16 years ago) | Hero
Reply
- prencess at 15-10-2008 10:48 AM (16 years ago)
(f)
 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin
Posted: at 15-10-2008 10:48 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- peacetee at 15-10-2008 10:55 AM (16 years ago)
(f)
Sis with all dat 32 in exposure, some might think u need reconstructive surgery  Undecided


Posted: at 15-10-2008 10:55 AM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
- mazi at 15-10-2008 12:12 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: peacetee on 15-10-2008 10:55 AM
Sis with all dat 32 in exposure, some might think u need reconstructive surgery  Undecided


bingo head...na ya fellow woman u dey yarb like dis?
ya luck be say u no get face.
Posted: at 15-10-2008 12:12 PM (16 years ago) | Hero
Reply
- whitemask at 15-10-2008 12:32 PM (16 years ago)
(m)
Quote from: serene_child on 14-09-2008 08:00 PM
if i was ur best friend,lover,brother or husband and i got bitten by a zombie and turned into one myself,would u look me straight in my zombie eyes and shoot me in the head?would u spare my life for the sacred sake of friendship?would u let me bite u so u'd turn into a zombie and then we would live forever?after all friends are forever!!!!!


friends ke!  let me tell you my plan.

I will walk slowly 20ft infront of you so you can follow me to where i parked my 4 wheel drive Jeep wey get caterpillar TIRES. The moment I enter the Jeep, i will activate its 4WD features and run over you 100 * 10 times...  if you still dey shake body then I get a very might AXE wey i take dey tear WOOD for FARM.  Grin. that AXE go complete the JOB.


But of course Zombies do not exists so we will always be good friends...
Posted: at 15-10-2008 12:32 PM (16 years ago) | Newbie
Reply
- peacetee at 15-10-2008 01:24 PM (16 years ago)
(f)
Quote from: mazi on 15-10-2008 12:12 PM
bingo head...na ya fellow woman u dey yarb like dis?
ya luck be say u no get face.

who made u her mouthpiece  Huh?

Posted: at 15-10-2008 01:24 PM (16 years ago) | Gistmaniac
Reply
1 ... 23 24 25 [26] 27 28 29 ... 53

Featured Discussions