Posted: at | |
Reply | |||||
honey 4get that guy, na yeye guy Reply
| |||||
kidnapper leave dat oyibo pet alone ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
mr world wetin concern u and dat pix hmn Reply
| |||||
u no see that oyibo wey him dey carry? abi na both of una plan am ReplyTALK AM LISTENING!!!
| |||||
na wetin concern u b my question Reply
| |||||
my love help me ask am Reply
| |||||
@topic ... no but am about to... Reply![]() ![]()
| |||||
hmmmmmmmmm Reply
| |||||
Quote from: Mistura on 24-05-2010 05:03 PM na wetin concern u b my question because am in love with u and he dey interrogate TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: sa-fire on 25-05-2010 03:47 AM @topic ... no but am about to... i know sey na abortion TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 24-05-2010 06:04 AM @ndjoe who send u message? u wan make i penetrate my hand 4 ur belle now now? you no fit shooooooo you no who i be my guy i dey wear iron for belle
| |||||
Quote from: Miss_precious on 24-05-2010 09:47 AM nope....not yet when you wan start to dey kill???
| |||||
Quote from: Mistura on 24-05-2010 09:26 AM njoe u no even ans d poster questionn sef. and who tell u say na me and prince dey ..... na prince and dat ify girl so na she mak u go kill shabi na you talk with your mouth last night when i go buy suya for you for malam Sani place
| |||||
Quote from: prince316 on 24-05-2010 11:18 AM Quote from: ndjoe on 23-05-2010 12:53 AM abeg @mr World leave prince316 and her suger bannana alone no go put asunder for them love life abeg @Mistura take good care of prince316 for me or i go kill you i dey feel u broda!!!no fear any evil i dey your side as long as say attack no come nothing go doyou and that fine girl
| |||||
Quote from: ndjoe on 26-05-2010 03:07 AM Quote from: Mr-World on 24-05-2010 06:04 AM @ndjoe who send u message? u wan make i penetrate my hand 4 ur belle now now? you no fit shooooooo you no who i be my guy i dey wear iron for belle u no know sey na we be the VULTURES? TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: ndjoe on 26-05-2010 03:09 AM Quote from: Miss_precious on 24-05-2010 09:47 AM nope....not yet when you wan start to dey kill??? she will start with u TALK AM LISTENING!!!
| |||||
Quote from: Mr-World on 26-05-2010 03:21 AM Quote from: ndjoe on 26-05-2010 03:07 AM Quote from: Mr-World on 24-05-2010 06:04 AM @ndjoe who send u message? u wan make i penetrate my hand 4 ur belle now now? you no fit shooooooo you no who i be my guy i dey wear iron for belle u no know sey na we be the VULTURES? if una be the VULTURES na better thing be that nah just wait no comot them go soon kill person for here atleast you go see meat chopp
| |||||
Quote from: Mr-World on 26-05-2010 03:22 AM Quote from: ndjoe on 26-05-2010 03:09 AM Quote from: Miss_precious on 24-05-2010 09:47 AM nope....not yet when you wan start to dey kill??? she will start with u before she go kill me i go don give am bele
| |||||
Spiritual killers are in da house Reply
|
“He Got Me Pregnant”: Nigerian Lady Accuses Popular Pastor Of Sexual Misconduct In Viral Video
Lady Calls Out JAMB After Mysterious Overnight Change in Brother’s UTME Result
Arrest Tompolo Now! Nigerian Doctor Dares EFCC To Go After Niger Delta Militant Leader, Tompolo
Panic In Abuja As Pastor Shoots Two Immigration Officers After Being Mistaken Them For Robbers
"Why Was I Held Hostage?" — VeryDarkMan Blasts GTBank Over EFCC Arrest Ordeal (Video)
Socialite, Pretty Mike Shows up to 2025 AMVCA Looking Like This... (Photos)
Pregnant Woman Dies Mid-operation As Jehovah’s Witness Doctor Refuses Blood Transfusion
I'm No Longer Interested, My Spirit Has Left There - Fubara Speaks on Returning As Rivers Gov.
Lagos Lady Recounts Ordeal in 'One Chance' Bus, Says She Was Hypnotized, Robbed & Abandoned
Wizkid. Ayra Starr Face Backlash Over “Gimme Dat” Lyrics Allegedly Insensitive To Amadou Diallo