I Wish i were a boy
lol.....dat would be in ur next life (if there is anything like dat sha)..........
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-07-2010 12:27 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
someone here deserves a dirty slap..... and am gonna give it to her someday, somewhere, sometime.... u cant get away from me
my husband pls no fightin who be ur husband again na? .... wetin hapn na what about us? abeg no put sand sand for our garri which sand kwa? .... for garri wey i go follow chop which garri you wan follow chop? our garri na .... Posted: at 26-07-2010 01:41 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I wish am the president of mia country Posted: at 26-07-2010 02:27 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
which country be dat?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-07-2010 02:59 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
qunodinga at 26-07-2010 03:25 PM (14 years ago) (f) HAITI Posted: at 26-07-2010 03:25 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Joaa at 26-07-2010 04:11 PM (14 years ago) (m) who see divine should tell her she understand very well.
You much go for God Bcs He promise you of good health, long life, prosperity, so what are you waiting for, He still waiting to receive you and call you obedience servant so follow His step. Am ready what about you there? Posted: at 26-07-2010 04:11 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
See me here..........wetin u dey yarn?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 26-07-2010 04:36 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
amkal at 26-07-2010 08:20 PM (14 years ago) (f) HAITI
lol Posted: at 26-07-2010 08:20 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
ndjoe at 26-07-2010 11:30 PM (14 years ago) (m) I Wish i were a boy
error Posted: at 26-07-2010 11:30 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
bomsiluv at 27-07-2010 08:13 AM (14 years ago) (f) I wish dat MY FAMILY and I will live in PEACE all d days of our lives!!!
DP, please look into this wish. I bi like sey dem dey fight 3rd world war 4 d family Posted: at 27-07-2010 08:13 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
lol.......na u sabi bomsi
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 27-07-2010 10:20 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
someone here deserves a dirty slap..... and am gonna give it to her someday, somewhere, sometime.... u cant get away from me
my husband pls no fightin ok omalicha nwa..... becos of u.... Peace out i trust you onye nkem biko bia ka any gaa Tantalizer je nwee anuri Posted: at 27-07-2010 12:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 27-07-2010 12:10 PM (14 years ago) (m) I don show............ I can see new couples
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 27-07-2010 12:10 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
wey dem?
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 27-07-2010 12:10 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Bazemaster at 27-07-2010 12:19 PM (14 years ago) (m) See them here............brb
I report from ma BAZEHOOD, niggaz feeling ma BAZESWAG 'cos it's hooded like my nigga HOODEDSWAG coming from BAZESQUAD in da BAZESTUDIOS UNITED.... I AM BAZEMASTER Posted: at 27-07-2010 12:19 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
I didnt see them
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 27-07-2010 01:04 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Joaa at 27-07-2010 01:22 PM (14 years ago) (m) Divine, look at ur fine face like the face of whom am looking for as my partner, u re telling me that u went to school that i don't know what am saying... ok..ok meanwhile we re not fighting hw re u & hw is ur day.
You much go for God Bcs He promise you of good health, long life, prosperity, so what are you waiting for, He still waiting to receive you and call you obedience servant so follow His step. Am ready what about you there? Posted: at 27-07-2010 01:22 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
chineke e e e .........When did I tell you dat?........bikokwa ooo....ok no vex, maybe u misunderstood me.....I dey fine......
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 27-07-2010 02:14 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
missKalu at 27-07-2010 04:10 PM (14 years ago) (f) I Wish i were a boy
sister are u sure? Posted: at 27-07-2010 04:10 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |
missKalu at 27-07-2010 04:12 PM (14 years ago) (f) someone here deserves a dirty slap..... and am gonna give it to her someday, somewhere, sometime.... u cant get away from me
my husband pls no fightin who be ur husband again na? .... wetin hapn na what about us? abeg no put sand sand for our garri which sand kwa? .... for garri wey i go follow chop which garri you wan follow chop? our garri na .... abeg me and you no get any garri together oo na u no wetin u dey talk about Posted: at 27-07-2010 04:12 PM (14 years ago) | Upcoming | |
Reply |