yes ur a wrestler.... u think sey i no know Posted: at 21-06-2010 10:09 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
JUST PASSING SHARP SHARP>>>>>> Posted: at 21-06-2010 12:02 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
qunodinga at 21-06-2010 01:38 PM (14 years ago) (f) yes ur a wrestler.... u think sey i no know
 ....I'm watching you......cos i dont wan that IPOD to miss... Posted: at 21-06-2010 01:38 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
hahahahahaha, we will probably make a vault for it!
A LITTLE HELP HERE; A LITTLE HELP THERE, MAKES THE WORLD GO ROUND! Posted: at 21-06-2010 02:01 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Kennee at 21-06-2010 03:02 PM (14 years ago) (m) but is it true dat the phone has bin stolen?
where u heard dis 4rm?  ??' CNN live   Dis Boy
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 21-06-2010 03:02 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
ustino at 21-06-2010 07:52 PM (14 years ago) (m) I NOMINATE; ustino Posted: at 21-06-2010 07:52 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Vixenx at 21-06-2010 10:27 PM (14 years ago) (f) oya make una dey norminate me na
Gosh is it by force? when did you join sef? lol its not beans to be amongst the oldest members. how r eu doing vixen, how abt myragonza. one love and good luck to all nominees Hehe am good dear. Myra is chillin as well-will tell her you said hi. Just sitting back and watching this thing play off. Myra and I been there and done that..lol Posted: at 21-06-2010 10:27 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 21-06-2010 10:46 PM (14 years ago) (m) Bad mouth
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 21-06-2010 10:46 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
ironlady at 21-06-2010 10:50 PM (14 years ago) (f) I Here By Nominate:-
Scream-peter
P.I
Ironlady
Vivian
Ify
Kennee
Yewnade
Rene
Congrats.....
Awwww thx sweetie buh mi no want it...  ) Posted: at 21-06-2010 10:50 PM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 21-06-2010 10:56 PM (14 years ago) (m) ironlady with ironpant how are u?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 21-06-2010 10:56 PM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Kennee at 21-06-2010 11:49 PM (14 years ago) (m) I NOMINATE; ustino
Ok na
WHEN YU DIE YU TAKE NOTHING WITH YU, SO PLS PUT A SMILE ON YUR NEIGHBOR'S FACE Posted: at 21-06-2010 11:49 PM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
i nominate irule,kennee,onchedu,onyiis,teeco,blings_is_back, mallorca, misshelly,qunodinga,diplomatik,pires07 and skipo4u Posted: at 21-06-2010 11:55 PM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
abbygyal at 22-06-2010 12:03 AM (14 years ago) (f) onchedu all d wayyyy! Posted: at 22-06-2010 12:03 AM (14 years ago) | Newbie | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 12:12 AM (14 years ago) (m) @zubi u no even norminate me
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 12:12 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
Vixenx at 22-06-2010 12:36 AM (14 years ago) (f) Bad mouth
Posted: at 22-06-2010 12:36 AM (14 years ago) | Addicted Hero | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 01:28 AM (14 years ago) (m) @Vixenx em be like sey u wan make i bcom 1 of ur husbandz, bcos e don tey wey u dey toast me here but i don`t want to be married by a polygamous lady like u
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 01:28 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
erikaakpan at 22-06-2010 07:34 AM (14 years ago) (f) mr world, commot for here jo. u have said enough!
Flirtation: Attention without intention. Posted: at 22-06-2010 07:34 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
@Vixenx em be like sey u wan make i bcom 1 of ur husbandz, bcos e don tey wey u dey toast me here but i don`t want to be married by a polygamous lady like u
hahahhahahaahahaha.......... so she be polygamous lady?..... Posted: at 22-06-2010 08:34 AM (14 years ago) | Hero | |
Reply |
Mr-World at 22-06-2010 09:39 AM (14 years ago) (m) @erikaakpan bcos of dis thing u said, am DIVORCING U TO TAKE BOMSILUV @blings na today? e don tey, i even noticed that she was once your wife, is that true?
TALK AM LISTENING!!! Posted: at 22-06-2010 09:39 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |
OK NA ... MR UWA Posted: at 22-06-2010 11:05 AM (14 years ago) | Gistmaniac | |
Reply |